Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Galorizzy AI (Visualizer).mp4 🕺🏿 ‘Out now’
492,871 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Playing poker but your cards dey show. We don’t call artists that use AI for videos and covers losers enough for real.

una no wan spend money again 😂

All these one no concern me, make una no sha cary this rubb!sh follow us enter 2026😂

What the helly

Cup never full E don dey pour 😂😂😂

Shey 30 bingos say wiz too lazy cause e say AI na future 😂

Mavo hasn’t moved this much in his entire career 😂

Na me wey no deaf I blame

You wey no dey relevant for industry self dey feel among

This looks trash

30bg were crying when wizkid talked about using ai now look at

are you guys broke or what...which kind trash i dey watch so

Ewwwww🤮🤮🤮🤮🤮

Guy Dj tunez don see this thing ? 🤣

jesus

Nawa for you o

You no bright at all

just lazy and this shit ugly as SHIT!

Why would you even do this?

"Stay thirsty forever" is a clever metaphor on how we're all gonna run out of drinkable water due to AI videos like this using it to cool their datacenters

Stop using AI

You just too stingy, you no fit pay animator to do better video?

ass

We need better visuals not animations

So you sit down while your oga stand dey watch your shoulder?😂😂

AI visualizer? We are loosing Originality

NA ECOOL CON FINE PASS FOR THE VISUALIZER

You nor get money to shoot music video?

Davido stand while low ass niggas sit? I'll never forgive you for this

e be like UBA leo advert

This is fire 🔥 🔥🔥

bro cmon you’re bigger than this ai bullshit abi no be 30bg again 😂

nobody’s watching that 🚮

Which one be AI again ? 😂u wan just finish this data wey I borrow?

Only if mavo will dance like this
