Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
GALORIZZY OUT NOW!! 🧡🧡
534,439 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

This one nor fit blow I swr

No more shalalizzy Morravey u dey Burst brain

Exactly on your verse😭❤️

Na your breast just Dey burst my head not your verse🤣

You dey burst brain, just dey promote am dey go

Na only u know watin u dae talk

You killed your verse!

Thank you for the lyrics 😫😭

Omo this guy wan spoil your career sha No reply him again anytime he DM you abeg 😭😂

🔥

Bby howfar howfar howfarrrrrr 😭🥺

You too wack kilode😂

If time reach u go find one aunty adugbo go learn make up for her side cos music no be your way at all 😂

Work on your sound omo and your lyrics

You sef, you con dey wonder say, "wetin you go do?" (Wetin I go do?) You don meet the Holy Father He don dey your matter If you say I no fit do am, then nah wetin I go do @davido

We go enjoy in maybizzy 🚘 you have the best verse rave

Morravey ur lyricszy dey burstizzy my brainy!! 🤯

Too good ,best verse 💥🔥🔥❤️🩹

Na rubbish you the talk

Kalama ololo 😂😂

Owo jona

With a very sweet voice I swear

U TOO SABI SING

Nice song, but I dey somehow hear Mavo abi na my hear?

Enjoyment Galorizzy

Omo that Maybach to Maybizzy ❤️❤️🔥

You nailed it

Ngmi…. Just facts bruh

😂😂😂

Ngl the only attractive thing I see here👀 is the boobies, nothing else

Wannabe ayrastarr

U too fine

Morra you sabi this music of a thing

Your verse is orgasmistic🙂↔️
