Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Galorizzy AI (Visualizer).mp4 🕺🏿 ‘Out now’

492,871 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля àdúrà
àdúrà10 месяцев назад

Playing poker but your cards dey show. We don’t call artists that use AI for videos and covers losers enough for real.

Фото профиля Lasisi 🇬🇧
Lasisi 🇬🇧10 месяцев назад

una no wan spend money again 😂

Фото профиля Jay Jay
Jay Jay10 месяцев назад

All these one no concern me, make una no sha cary this rubb!sh follow us enter 2026😂

Фото профиля Onchain
Onchain10 месяцев назад

What the helly

Фото профиля BLACK JESUS
BLACK JESUS10 месяцев назад

Cup never full E don dey pour 😂😂😂

Фото профиля lil kd
lil kd10 месяцев назад

Shey 30 bingos say wiz too lazy cause e say AI na future 😂

Фото профиля Tjay’$corruptedmind
Tjay’$corruptedmind10 месяцев назад

Mavo hasn’t moved this much in his entire career 😂

Фото профиля EMMY 👿 🪖
EMMY 👿 🪖10 месяцев назад

Na me wey no deaf I blame

Фото профиля Dan Soccer
Dan Soccer10 месяцев назад

You wey no dey relevant for industry self dey feel among

Фото профиля Riri
Riri10 месяцев назад

This looks trash

Фото профиля richard 🦂
richard 🦂10 месяцев назад

30bg were crying when wizkid talked about using ai now look at

Фото профиля ℂ𝕦𝕣𝕖
ℂ𝕦𝕣𝕖10 месяцев назад

are you guys broke or what...which kind trash i dey watch so

Фото профиля TA6
TA610 месяцев назад

Ewwwww🤮🤮🤮🤮🤮

Фото профиля fala
fala10 месяцев назад

Guy Dj tunez don see this thing ? 🤣

Фото профиля ‏ً
‏ً10 месяцев назад

jesus

Фото профиля D'realstephen🌟
D'realstephen🌟10 месяцев назад

Nawa for you o

Фото профиля 62nd🌊
62nd🌊10 месяцев назад

You no bright at all

Фото профиля my!a
my!a10 месяцев назад

just lazy and this shit ugly as SHIT!

Фото профиля E🫦
E🫦10 месяцев назад

Why would you even do this?

Фото профиля 「 ♡ Galena ♡ 」
「 ♡ Galena ♡ 」10 месяцев назад

"Stay thirsty forever" is a clever metaphor on how we're all gonna run out of drinkable water due to AI videos like this using it to cool their datacenters

Фото профиля S.
S.10 месяцев назад

Stop using AI

Фото профиля Gideon ⌬
Gideon ⌬10 месяцев назад

You just too stingy, you no fit pay animator to do better video?

Фото профиля OJ💋
OJ💋10 месяцев назад

ass

Фото профиля 🐾
🐾10 месяцев назад

We need better visuals not animations

Фото профиля YọmiOniBata
YọmiOniBata10 месяцев назад

So you sit down while your oga stand dey watch your shoulder?😂😂

Фото профиля Abdulmaleek IX
Abdulmaleek IX10 месяцев назад

AI visualizer? We are loosing Originality

Фото профиля +BOMA• 🧌
+BOMA• 🧌10 месяцев назад

NA ECOOL CON FINE PASS FOR THE VISUALIZER

Фото профиля Kunta
Kunta10 месяцев назад

You nor get money to shoot music video?

Фото профиля wtf?
wtf?10 месяцев назад

Davido stand while low ass niggas sit? I'll never forgive you for this

Фото профиля 𝚖𝚎𝚗𝚍𝚞𝚊𝚜
𝚖𝚎𝚗𝚍𝚞𝚊𝚜10 месяцев назад

e be like UBA leo advert

Фото профиля OVP📍
OVP📍10 месяцев назад

This is fire 🔥 🔥🔥

Фото профиля favK
favK10 месяцев назад

bro cmon you’re bigger than this ai bullshit abi no be 30bg again 😂

Фото профиля .
.10 месяцев назад

nobody’s watching that 🚮

Фото профиля Chuks
Chuks10 месяцев назад

Which one be AI again ? 😂u wan just finish this data wey I borrow?

Фото профиля jiggy
jiggy10 месяцев назад

Only if mavo will dance like this

Похожие видео