Loading video...
Video Failed to Load
Garri under a microscope 😲 Will you still drink garri?
482,658 views • 1 year ago •via X (Twitter)
35 Comments

It's the milk that is breeding those parasites, not the garri, the processing of powdered milk is very somehow, so I'm not surprised at all....Garri has always been here, garri is actually fried in fire, so those moving organisms are from the dairy and not the Garri, nobody can take Garri away from me.

Microscope get inbuilt insect 😂

Those moving organisms are the main ingredients 😂

I will drink abeg, una wahala too much

I don’t think there is anything you will put under microscope that will be germ free

😢seeing this after I just drink garri and groundnut finish

How dem tk video the microscope

IF UNA LIKE PUT AN UNDER THE MICRO OF MICROS NOTHING GO STOP ME 😂🤲🏾

If you like no drink Garri again Ebi a pa

Ah nah our only means of survival be this if e like make e dey show maggots I go still drink

Dey play… Microscope didn’t save me when hunger wan kill me, micro organisms did..

Omo those microbes will taste damn good thats for sure

It's look Rich

You dey microscope your Sapa

Add more milk bro then Bring am come make we arrange am well all those things go die inside stomach.

This is a propaganda

not me watching this while drinking garri 😭😂

If you noticed, the acclaimed doctor didn't show the water he used to soak the garri. So what he saw through the microscope was from the water. Simple

I will start frying my Garri before drinking. But make I no drink Garri again yen, e no fit happen.

No wonder they guy behind the microscope no dey add weight

Put your tongue under microscope first and check something

Na God go help us keel that microscope..

In fact off to drink it now 😒

There's love in sharing at least no be only me dey chop alone 😂

E no get wetin una go show me for to make me hate garri.. In fact make I go buy groundnut and milk... Nonsense and microscope

Garri that our forefathers don dey eat before Nigeria even existed? Dey play.

U’ve only succeeded in making me want to soak garri now. Omo see the groundnut and milk😍

This is not true , and trust me if you want to be checking all the food we eat on microscope you’ll definitely not eat anything .

Shey make I come throway the garri wey I just buy for the next 2 months survival plan

Well, I'm no know wetin dem con finding, but I guess I'll have to keep my fingers crossed and keep drinking it! We move! 😅

Small thing wey we dey use hold body.. Una don come again.

Omo, see proteins

With all due respect Mr. Scientist you're mad

No wonder e too sweet, so many secret ingredients🔥🔥🥶

Na watin Dey make the garri sweet
