Loading video...
Video Failed to Load
Geh geh wise pass AI😂
53,370 views • 1 day ago •via X (Twitter)
32 Comments

AI self dey struggle give men advice 😂

Na today you dey realize am?

The street Prof gats get better IQ na 😹

Hushpoppi:

Gehgeh think pass Grok, the way I see am 😂

Dem go carry you go us asap 😂😂

Dey go first tell efcc to touch u small 😁

Bro this new Gehgeh I like am die

Geh Geh na better werey ajeh 😂😭

😂 😂😭😭 Gehgeh na werey ...wisdom dey affect iin head

No try am oooo Body go tell you

Seun you no Dey sleep?

The guy na ChatGPT

The day wey @YKoluwaseun9 go reply my comment I go bless am with N1M

You're a bad boy 🤬

😅😅😂😂

Them go vex swing am back Nigeria 😂

Mentor

Istg na too much sense go later kpai Gehgeh😹

AI no fit compete 😂

@official_Gegeh 🤣🤣🤣

I remember gheghe for HK that year for Ghana 😂😂

🥹😂😂😂😂

Who be this man 😂

I like this format 😂😂😂

Na why I prefer to watch geh geh than use grok be this 🤣🤣🤣

GehGeh too useless 😁😁

E js too dey talk

OGB go de pour am spit

Mugu 😂😂

Him wisdom pass solomon own😂

Bro man dey think alot
