Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nothing wey geh geh never talk😂
83,742 Aufrufe • vor 15 Tagen •via X (Twitter)
27 Kommentare

Them suppose open private channel for ghe ghe. Hes goated

Why the guy dey live a very low boring life 😂

No sound for any situation Wey Geh Geh no drop

E get why dem dey call am professor

The werey too dey talk so I’m not surprised 😹

This one enter

😂😂😂

Please add professor to his name

lol 😂 that guy

He don talk everything

Go to Snapchat😂

So geygey naa monkey?

Popori Y u call my name 🤣

Haha. I don laugh shift my neighbor pant

Geh Geh dey amaze me 😂

Geh geh sabi everything 😭😂😂😂

Gehgeh is goated fr 😂

🤣🤣🤣

Geh geh talk too much na craze

😋😂😂

Him don talk everything 😹😹😹

😂😂😂

😂😂 Geh Geh don become motivational speaker, relationship coach, economist and life consultant. Na all-rounder be that man! 😭🤣

Professor himself 🤣

E get sound for everything 😂😂

You go think say na Play

Ah swear Gehgeh voice just dey ryme every content 😅😭
