正在加载视频...

视频加载失败

Geh geh wise pass AI😂

56,546 次观看 • 1 天前 •via X (Twitter)

32 条评论

COVENANT_CHILD 的头像
COVENANT_CHILD1 天前

AI self dey struggle give men advice 😂

Sammy Zillion 的头像
Sammy Zillion1 天前

Na today you dey realize am?

𝗡𝗱𝗲𝗿𝗻𝗲𝗻 的头像
𝗡𝗱𝗲𝗿𝗻𝗲𝗻1 天前

The street Prof gats get better IQ na 😹

Emmy baller 的头像
Emmy baller16 小时前

Hushpoppi:

Hassan 的头像
Hassan1 天前

Gehgeh think pass Grok, the way I see am 😂

Oluwafemi 😎🥺 的头像
Oluwafemi 😎🥺1 天前

Dem go carry you go us asap 😂😂

mvbee 🐝 🇨🇦 的头像
mvbee 🐝 🇨🇦16 小时前

Dey go first tell efcc to touch u small 😁

Asamoah Isreal 的头像
Asamoah Isreal22 小时前

Bro this new Gehgeh I like am die

18 的头像
181 天前

Geh Geh na better werey ajeh 😂😭

Adeleke 的头像
Adeleke15 小时前

😂 😂😭😭 Gehgeh na werey ...wisdom dey affect iin head

BIGGEST PRINCE ✨️💫 的头像
BIGGEST PRINCE ✨️💫1 天前

No try am oooo Body go tell you

Noble Lyon 🦁🦅 的头像
Noble Lyon 🦁🦅1 天前

Seun you no Dey sleep?

Rex ⚽🎮🎾 的头像
Rex ⚽🎮🎾1 天前

The guy na ChatGPT

DECIMAL 🦅 的头像
DECIMAL 🦅1 天前

The day wey @YKoluwaseun9 go reply my comment I go bless am with N1M

NSIKAK BENJAMIN SMITH 的头像
NSIKAK BENJAMIN SMITH1 天前

You're a bad boy 🤬

Yakoob Isma’il 的头像
Yakoob Isma’il19 小时前

😅😅😂😂

Optimüs Medicüs 🩺✨ 的头像
Optimüs Medicüs 🩺✨1 天前

Them go vex swing am back Nigeria 😂

ongod Daniel🇨🇦✝️ 的头像
ongod Daniel🇨🇦✝️1 天前

Mentor

Slot junior 的头像
Slot junior1 天前

Istg na too much sense go later kpai Gehgeh😹

Dangbana👊🏾 的头像
Dangbana👊🏾1 天前

AI no fit compete 😂

darkskingirl 的头像
darkskingirl13 小时前

@official_Gegeh 🤣🤣🤣

Moslado30 的头像
Moslado301 天前

I remember gheghe for HK that year for Ghana 😂😂

young bishop🙌🎤🎸 的头像
young bishop🙌🎤🎸23 小时前

🥹😂😂😂😂

Capital Intel 的头像
Capital Intel22 小时前

Who be this man 😂

TARIQ 🦅 的头像
TARIQ 🦅1 天前

I like this format 😂😂😂

Rashprints 的头像
Rashprints1 天前

Na why I prefer to watch geh geh than use grok be this 🤣🤣🤣

Mr F.O.S ♈️ 的头像
Mr F.O.S ♈️23 小时前

GehGeh too useless 😁😁

S K ☆ 的头像
S K ☆1 天前

E js too dey talk

The_Catalyst 的头像
The_Catalyst1 天前

OGB go de pour am spit

THUG V☦️RUS 的头像
THUG V☦️RUS23 小时前

Mugu 😂😂

Ayanfe🤍 的头像
Ayanfe🤍1 天前

Him wisdom pass solomon own😂

BigbamzyUtd🟥 的头像
BigbamzyUtd🟥14 小时前

Bro man dey think alot