Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Omo Geh Geh talk am 💔😂
425,031 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Adekunle Gold right now:

Gehgeh na wise man. And he sees the future before it happens based on game

Person go marry again so 😂

My prof nor fit lie na 😂

Make Jcole just drop one call, Toto na water😂😂

Una still never believe geh geh.

AG baby rn

You wan doubt Geh geh?? Why you think say women 8 am ?

💀

Parent should start recommending Geh-Geh to their children 😆

Adekunle Gold RN 😂

So geh geh dey talk about Simi all along

Make Geh Geh use hand cover mouth, e too talk🤦♂️😂😂

Even me I never see woman of my dream I go just settle down small Once I see woman of my dream I go leave her go for me dreams

Ghe Ghe had never lied to Nigerian youths

Bro if j cole call simi come now she go leave her Pikin and adekunle gold run follow am 😂💔💔

Some stil Dey doubt Geh geh 😂

Bro to Bro please make sure no woman use you settle down. 🙏

Jesus, omo this is heavy. Imagination really wan kpai this girl o. Chai, nawa o 🤣

The funny thing is that ghe ghe no lie at all. Me sef don see marriage of 50 years crash before. Anything can happen.

God bless GehGeh

A woman said that after getting married, she fell in love with another man and prayed for a miracle. The following year, her husband died in a plane crash, and she later married the man she loved. The moral is that women are loyal to their feelings.**

E sure me say Adekunle Gold go don see Diamond thats fits with his Gold along the line but him go settle for brass ordinary ikorodu badira Celine Dion lasan lasan 🥹💔🤦🏾♂️

Geh Geh the Thales of Miletus @official_Gegeh

I never doubted him and I’ll not doubt whatever gehgeh has been saying. Like make e de play de talk m na true, I’ve experienced it and I’ve seen the light

Every guy should listen to geh geh. Forget content, nigga is giving free knowledge.

@adekunleGOLD this message is for You ….hear world now

.@adekunleGOLD if you know what's good for you, better marry another wife and stop being a f00lish lover boy

Geh geh no suppose dey give out this kind lecture for free again, una suppose dey pay for am

As a woman will say, While you're waiting for the right one, have some fun with the wrong ones..

His a prophet, if you believe say na rubbish na time then you realise that his spitting facts

😭😭

@official_Gegeh Yaaa

E get anything wey this man neva talk¿😭😭
