Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
GehGeh must be stopped, I never hear something like this before 😭😭
846,692 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
37 Yorum

How can you come from oil producing state and your Toto no get oil 😭😭

Na try you go try, you no fit useless pass am😂😂😭

@Asarailu_ You can never see the nigga coming 😂

The governor will definitely see this video and laugh 😂😂😂

"That's an error" This guy too useless abeg 😭😭😭

He no lie i don taya for urhobo girls 💔

He will always come from another useless angle that you will never think of... The guy no normal 😂😭..

This guy nah Aneema 😂

Haaaa🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 geh geh useless gan

This song is so good

Wizkid is a music god

Power of yansh

Saying absolute rubbish,Delta state is in shambles the worst it has been in decades,what a fool everything na content to the animal

GehGeh is a blessing, some men don't realise this just yet

na the topic switch dey always muzz me😭🤣🤣

Sometimes listening to gehgeh fit lower your iQ 😂😂😂

Oil producing state no get flow state Toto 😭😂

@ehigie_best na waterless hooks dey spoil state nau

He say make peller waybill rice😂😂

Na Una wey dey follow am, I pity but who no dey follow am at all na who I pity pass

him do go do veneers sef see as him teeth dey shine pass the light wey dey the room

This guy don crase before

Guy I dey chop pepper now!!!!

@justranky He might be saying the truth tho

No be lie most especially okpe girls 😂😂😂😂

@johazard191 nah only gehgeh useless pass you walai 😂😂

You no fit predict gehgeh next move😂

How can you come from an Oil producing state and your Toto no get oil 😹😹😹😹

Hes getting crazy slowly 😁... Na my work. I don finally confess

"E dey tarnish the image of the state " 😭

Geh Geh na f0000l😭😭😭😭

Geh geh o Oil community them no come get oil for pekus Oh chim 🤣😂

Bastard person😂

Na only uselessness useless pass geh geh 😭😂

The joy was there 😭😂

Check the point well na 😂😂😂

How him de take think all this things
