Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
GehGeh๐๐๐
130,269 Aufrufe โข vor 1 Tag โขvia X (Twitter)
32 Kommentare

I go still pipe her Toto pass you wey build her house

You wey don send period package tire and me wey no do anything Na same reward

GEH GEH no fit lie for me joor, burst my head ๐๐

Toto na rubber if you like vandalize am ๐คฃ๐ฅฐ

Una go think say na play

๐

No be cruise oo ๐๐

You wey dey send El nino package and me wey dey show am Hell na same reward we get

If you like to buy a car, wig, iPhoneโฆ the guy that will pound the toto wonโt even spend a dime. ๐๐

Your babe Toto wey u de pipe remember say before u meet her different preeq don wide the Toto๐น๐น

Wat have u done for me? I never do anything no fit vex ๐๐๐

I don collect my own reward ๐

No be motivational speech oooo na fact ooooo๐ฏ๐ฏ๐ฏ๐ฏโฅ๏ธโฅ๏ธ

โGood boyโ Apa Lon je be

@Ogbest123 Geh geh dey burst my medulla ๐๐

Lol everybody fates is different joor, she might even end up taking from him

Gehgeh just dey burst my brain ๐

Talking stage girl don call me nonchalant tire

โYou go die and I go bury you โ๐๐๐

I too love this man

U wey sale Ur car use am sponsor Ruth for NYSC

Underrated ๐ญ๐ญ๐ญ

Who be gehgeh plug abeg? na sure plug be that I swear

One of the best professor ever

Shea wuna don hear

Aim and objective for who work and who no work Na the same thing

no woman for comment o ๐๐

๐

He's the real, Mr wisdom.

If you like, take am play ๐๐๐๐๐

I swear this guy Dey ment๐

School of sense geh geh na graduate of sense
รhnliche Videos
Sensitive content
Gehgeh don kee me ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐
Oyindamola๐
522,271 Aufrufe โข vor 1 Jahr
