Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
GehGeh😂😂😂
130,269 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
32 Yorum

I go still pipe her Toto pass you wey build her house

You wey don send period package tire and me wey no do anything Na same reward

GEH GEH no fit lie for me joor, burst my head 😂💔

Toto na rubber if you like vandalize am 🤣🥰

Una go think say na play

📌

No be cruise oo 😂😂

You wey dey send El nino package and me wey dey show am Hell na same reward we get

If you like to buy a car, wig, iPhone… the guy that will pound the toto won’t even spend a dime. 😂😂

Your babe Toto wey u de pipe remember say before u meet her different preeq don wide the Toto😹😹

Wat have u done for me? I never do anything no fit vex 😂😂😂

I don collect my own reward 😂

No be motivational speech oooo na fact ooooo💯💯💯💯♥️♥️

“Good boy” Apa Lon je be

@Ogbest123 Geh geh dey burst my medulla 😂😂

Lol everybody fates is different joor, she might even end up taking from him

Gehgeh just dey burst my brain 😂

Talking stage girl don call me nonchalant tire

“You go die and I go bury you “😂😂😂

I too love this man

U wey sale Ur car use am sponsor Ruth for NYSC

Underrated 😭😭😭

Who be gehgeh plug abeg? na sure plug be that I swear

One of the best professor ever

Shea wuna don hear

Aim and objective for who work and who no work Na the same thing

no woman for comment o 😂😂

😂

He's the real, Mr wisdom.

If you like, take am play 😂😂😂😂😂

I swear this guy Dey ment😂

School of sense geh geh na graduate of sense
