ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Gen Z masquerade is becoming something else, see steps now๐ญ๐๐๐คฃ
221,419 ๆฌก่ง็ โข 9 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
35 ๆก่ฏ่ฎบ

Leg work wan wound Eze mmuo ๐๐

New age masquerade agba stepper

How is this guy moving backwards with this kind of speed

gods Dey tear steps

When you wear Pocolee younger Brother the Masquerade. His girlfriend even knows it's him.๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Gen Z masquerade no dey fear ancestors again. Even spirits don start learning choreography.

What the f*ck kind of speed was that while moving backward? Eze mmuo with magical steps

Check well you go see say na one of Una TikTok dancers ๐๐๐๐

Is that Dangerous steps from Abagana?

Gen z masquerade no dey disappoint ๐คฃ

@YdgPapadopolous If masquerade are the spirit of the time they are in, they must exhibit the nature of the people of that time. See dance steps ๐คฃ๐คฃ๐คฃ This masquerade Dey go club.

It will surprise you to know that some current tiktok dances were originally from Masquerades

๐ ๐ ๐ Dem tell you say the gods no dey updated.. Shebi una talk say the spiritual controls the physical..

Eze mmuo with the leg works ๐๐๐๐๐๐ Older century Masquerade canโt even relate ๐น๐๐ฝโโ๏ธ๐น๐น๐๐ฝโโ๏ธ๐๐ฝโโ๏ธ

The guy behind that masquerade is very active on Tiktok

For him to do this dance step that means he is watching TikTok and itโs a proof he is a human being Secondly see other peopleโs masquerade dancing and even women are there watching and enjoying the groove but if itโs in my village now the masquerade will carry cane and flog ๐

Moonwalk pro max ๐ฅMJ dey learn

๐๐คฃ๐ Steps dey cry ๐คญ

Gen Z we're taking over ๐

I am a shoemaker Custom made leather shoes / Snekaers / footwearโs Help repost my shoe Craft Nationwide delivery All size

Nothing wey you won tell me Na all these Mara boys dey wear masquerade

I just remembered when i beat a masquerade that tried to flog me ๐

W be like say Na Chelsea fan wey dey celebrate the sacking of Maresca

Masquerade Dey gbe body ๐๐๐๐๐๐

If you look Igbo masquerades from 1930s you will see they invented legwork which you see poco lee doing today on TikTok. So itโs not Gen Z

Na poco Lee dey inside that masquerade.

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

This one don upgrade no be ordinary masquerade again. Gen Z don remix tradition with vibes and premium steps.

I love this gen z masqueradรฉ ๐ Yoruba people no fit relate

This masquerade is dancing like brain jotter ๐๐คฃ

Ma Chibuzor be this ๐

The gods are waking up gradually ๐

Even masquerade dey update version

Ne go du

Content creator in Masquerade costume. East and West just met in the Masquerade
็ธๅ ณ่ง้ข
Lmao ๐คฃ. That kid is something else mahn ๐ญ๐๐๐
GODโS PLAN
72,707 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ
Sensitive content
This AI is becoming something else ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
seun๐ณ๐ฌ๐ต๐น
155,304 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ
