ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Old Nollywood is something else ๐ญ๐
52,919 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
32 ๆก่ฏ่ฎบ

If na like this lady dey go after us e for make sense ๐

Do you sell fish ? ๐ poverty na bastard

O be Today woman don Dey spoil men But old movie too sweet oo๐คฃ๐คฃ๐คฃ

" I just thought you caught them for leisure and eat them for pleasure" na once him know say the girl head no correct

@ritaUdominic you were pure Gold ๐๐

Gen Z can't relate

If you watched this movie, you're supposed to be married with kids(grown up ones) ๐๐ One of the songs in this movie that cracks me up(betty g'anum oo, ayamma....) ๐๐๐

Come to go ๐ญ๐

@ritaUdominic na fire! Na my crush forever o When nollywood was pure based off passion

Title- "LOVE STORY"

Gosh Rita Dominic is such a gem

Mine is, what's Ejike Asiegbu doing in the shrubs?

But why she dey trouble my guy na?

Old nollywood really whine boys that year o.. ๐

E don tay wea woman Dey spoil men

@Grok title

@grok what is the movie name?

Come to to๐คฃ

Guy why na Dem don born you that year wey dey do the video?

Come to go abeg ๐ญ

Dem girls really sabi dress ๐ฅน

What's movie title

Eche had just one job to do๐

Konji na bastard๐คง๐คง๐คง..seee as Rita carry herself give this guy

@ritaUdominic my forever crush ๐๐ญ๐ซก

Old are better than new these days

I just start am but i know say the fooling no be here

That iron bucket sha ๐๐๐๐

๐๐

Rita Dominic my celebrity crush that year

We are really getting old

Kkkkkkkkkkkkkkkkkkkk
็ธๅ ณ่ง้ข
Lmao ๐คฃ. That kid is something else mahn ๐ญ๐๐๐
GODโS PLAN
72,707 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ
