正在加载视频...
视频加载失败
Gen Z masquerade is becoming something else, see steps now😭😂😂🤣
221,419 次观看 • 9 个月前 •via X (Twitter)
35 条评论

Leg work wan wound Eze mmuo 😂😂

New age masquerade agba stepper

How is this guy moving backwards with this kind of speed

gods Dey tear steps

When you wear Pocolee younger Brother the Masquerade. His girlfriend even knows it's him.🤣🤣🤣🤣

Gen Z masquerade no dey fear ancestors again. Even spirits don start learning choreography.

What the f*ck kind of speed was that while moving backward? Eze mmuo with magical steps

Check well you go see say na one of Una TikTok dancers 😂😂😂😂

Is that Dangerous steps from Abagana?

Gen z masquerade no dey disappoint 🤣

@YdgPapadopolous If masquerade are the spirit of the time they are in, they must exhibit the nature of the people of that time. See dance steps 🤣🤣🤣 This masquerade Dey go club.

It will surprise you to know that some current tiktok dances were originally from Masquerades

😅😅😅 Dem tell you say the gods no dey updated.. Shebi una talk say the spiritual controls the physical..

Eze mmuo with the leg works 😂😂😂😂😂😂 Older century Masquerade can’t even relate 😹🙆🏽♀️😹😹🙆🏽♀️🙆🏽♀️

The guy behind that masquerade is very active on Tiktok

For him to do this dance step that means he is watching TikTok and it’s a proof he is a human being Secondly see other people’s masquerade dancing and even women are there watching and enjoying the groove but if it’s in my village now the masquerade will carry cane and flog 👇

Moonwalk pro max 🔥MJ dey learn

😂🤣😂 Steps dey cry 🤭

Gen Z we're taking over 😂

I am a shoemaker Custom made leather shoes / Snekaers / footwear’s Help repost my shoe Craft Nationwide delivery All size

Nothing wey you won tell me Na all these Mara boys dey wear masquerade

I just remembered when i beat a masquerade that tried to flog me 😂

W be like say Na Chelsea fan wey dey celebrate the sacking of Maresca

Masquerade Dey gbe body 😂😂😂😂😂😂

If you look Igbo masquerades from 1930s you will see they invented legwork which you see poco lee doing today on TikTok. So it’s not Gen Z

Na poco Lee dey inside that masquerade.

🤣🤣🤣🤣🤣

This one don upgrade no be ordinary masquerade again. Gen Z don remix tradition with vibes and premium steps.

I love this gen z masqueradé 😂 Yoruba people no fit relate

This masquerade is dancing like brain jotter 😂🤣

Ma Chibuzor be this 😁

The gods are waking up gradually 😂

Even masquerade dey update version

Ne go du

Content creator in Masquerade costume. East and West just met in the Masquerade
