Loading video...
Video Failed to Load
Gentle men are you with me? This is exactly how it is done ๐
106,057 views โข 8 months ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

Thatโs an old line New line: when did you start woo woo

Collecting her number na just the beginning o, make una no con think sey once you collect number shey na your bbe

Wait and have a conversation. Nigerian ladies sef . No be say he wan bite you

This fucking depressing building ๐ข

That was a smooth one๐๐คญ

So una still dey approach ladies; for this 2026??๐น๐น๐

This Faculty entrance still dey like this? No renovations, nothing nothing. After how many years. Na wa.

๐๐

Dem they think how to bill you Dey there Dey think approaching

What did he showed her. Dont get it

Years back, you no fit try this thing for Uniben Faculty๐ .

No go try am with girl wey no get Sense of Humor oo Abi de one wey no go school.......No Shade

Bro na Lie o ๐ญ๐ญ If I tell you wetin my eyes don see ehn

No be all girl Dey follow this cruise sha

The guy is stipid, how can you be following girls when theyโre walking away from you ?

uniben

This guy should stop constituting nuisance. He doesnโt even know how to approach a lady๐๐

Will learn from the best๐

Oookay ll use this method soon but then have graduated lolz ๐๐

Naso I give your mama belle dah year

I like this style, I go try am!

You go jam one of those pepper body one day and you go stop this thing forever ๐

And you think she will give you audience after the class by 6pm ? Keep playing she will act a total Stranger at 6 and you will be amazed

No go create content for Uniben, land of cultist. Abi the school done change?

Na Uniben be this

Nr be my faculty be this? For uniben?

Go ikorodu go meet those ogba, tell them this your eye go clear

First of all the guy is tall and handsome oo ๐ no b for short man , she go shenk short man ๐

I don get scoop for that fine shyt for my department

Sharpโฆ make I go uniabuja go try am.

Mary you go meet me for house oooo. Okay nah

Noice!! Thatโs a good one too.
Related Videos
This is exactly how money works. Are you confused? ๐๐
Lola Okunrin
121,093 views โข 2 years ago
Sensitive content
This is exactly how grown men act in the clubs and Rick Ross said it perfectly ๐
Insane Clips
84,343 views โข 6 months ago

