Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
How is this locking of men done? Asking for a friend. 😂
36,485 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

Omo first time I'm hearing this one ooo Abeg make nobody lock me ooo

@ChuksEricE Crying with no tears is diabolical! What exactly are you wiping?

"Stay locked in " get another meaning?

Dem suppose lock you and your customers for jail

She dey CRAZE She dey use scope do advert

Please I want to lock my girl friend? How much

So una Dey lock man Everyone us doing it as how . God forbid I lock any man n this lifetime

So to lock my Gender cheap

If Nigeria was working people like this would be in jail

Person wey dey lock 🔐 no get husband lol 😆 😂 🤣

whoever lock me don catch India client 😭😂😂

Sheybi you sabi lock people bah, police suppose carry all of una. Come lock una up. Shey

Who wan lock poor man? 😂

What is locking Abeg I won lock Bank ooh

Lmao, you’ll not lock a good job or skill or business, na man una dey lock. Chai! Naija girls are a different breed 😂

What do you mean everyone is doing

You should report this girl and and get her arrested

@ChuksEricE Them suppose don lock u😆

When no be iPhone. Una still Dey lock man 😭😭😭

Gini bu locking???

Na mumu dem Dey lock na😂

M@d pple

She should be arrested 🤡

Muna lock me Mk I de sow d so far I de see the money spend

Abeg how I wan take lock kim kardianshan 🥹

Lai shey phone

Another advertisement Funny 😔

All this content creator students for Facebook 🤣🤣

Lies

Who is this retard?

