Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
God abeg na😩
Комментарии: 30

CELEBRATING THE WIN AT CAMP NUO 😂😜

league 1 is better than laliga 😭🙏🏿 (according to your logic)

Come chop midfield shey na fufu 😂🫵🏼🤡

Me tomorrow

You think say PSG na Levante? 😭😂 Madrid go show una the difference between European giants and farmers on Sunday! 💀🤍

Snr man ..leave them..take heart, so many things just wrong for the match…

If dem play you home and away you go collect reach 8

Stupid man why u Dey delete ? 💀😭😂 local champion

Elenu

Fall out 😂😂 all your back

Tomide cry for me jor 😂

You seen that your team don’t know how to play football, just using those weaker teams in your league to shine

According to your Logic, Ligue 1 is Better Than La Liga 😂😂 Ehn Local Champion 🤣

Take heart boss @playwithtomide Look on the bright side Manchester United play tomorrow 😊. Just prepare your cooking ingredients and wait for tomorrow 😊😂

Na wetin you predict come to pass 😂😂😂

😂she dun hold you for balls

Here to drink your tears bro. Sleep tight bro 🥴

This man shit girl Dey with you today Aje na bad energy be that girl She Dey gba!!!

Eyaaaaaa

We go again Barca 4life

Omo na Madrid go suffer am dis weekend 👿👿👿👿👿👿👿👿👿👿👿

You see that Barcelona still need to learn you never been good just grace you still dey use

This guy wey sabi rant anyhow I wish I Dey there make I fit laugh this shameless Barca fan Referees are absent to help u today 🤣🤣🤣 UCL no be LA LIGA OOOO

@JustKobby98 Press his neck

I told you not to make noise last week. Too much pride. We have lot to work on especially the defence.

We are not ready to compete in European tournaments with this backline and hansi flick makes stupid decisions when it comes to big games , coz why would you bench rodri in a match like this. Visca Barca anyways💯

Madrid will finish the work this weekend

Arsenal wey no gree attack this PSG team but with a game plan u think say arteta no get sense abi.. so arsenal no like to attack but here is the thing. Discipline and focus is the reason PSG can't beat us like they did to u guys. #Only Arsenal

Cry joor😂😂

Tawai!!! Coach Bi's voice😂😂
