Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
😭😭god abeg na post I post o
190,140 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
42 Yorum

never for once thought I would see something like this😭😭

😂😂😂😂

Jesus 😭😭😭😭

😂😂😂bro I wonder as them no Dey laugh for inside church

How e take even become pastor 😂 And how the members dey understand am Omo me I go don bust laugh tire for there gan

I just dey laugh guy😂

I fit swear say that church empty lmao. And na skit😂😂🤣🤣

Wait, dem dey play instrument for the church???

Omo I no know o😭

okay na 😂

Me packing my stuff and running away after laughing incase angel come find me for house cuz I sure ain't going to hell

How e take hear the calling of God😂

The church na for people like am, Wey understand him gesture. No be for Una Wey get privilege to dey laugh.

Maybe na deaf and mute people he Dey preach na, there are churches like that. Not funny.

My friend say which language God us call am?😭

The work of God dey hot for Africa

E dey very lucrative 😭

Have you seen the members of his church before laughing at this?

Nothing stops you from preaching the word of God

No be lie😂

It is honestly sickening to see people making jest of a deaf pastor preaching in a church for the Deaf, especially when you do not understand how Deaf people communicate and experience sound. Deaf people do not need to hear the way hearing people do in order to worship in church

The church na for the deaf

Ahh, 😒 pastor na true, wetin Goliath do no good…

Imagine seeing this and still went to hell

@WealthyJoe7

@cruzboyQ

i no go fit control myself for this kind settings i go just burst laugh for congregation😅😅

We genuinely want to understand the logic here. If a pastor's role involves preaching, teaching, interpreting scripture, counselling and leading a congregation, how exactly does that work when the pastor cannot hear or speak? And the bigger question: why are we so comfortable giving men positions of authority when their actual capacity for the role is questionable, as long as they present an image of piety? That is a very strange thing about society.

Maybe it's a church for deaf and dumb people too.... Bcus na them fit understand the pastor..... I no laugh o God abeg😭 ...

You sure say this one nah pastor abi nah stand up comedian

@eponchuks I don't blame you for this nonsense post. You are ignorant and also uneducated. This is NOT just for laughter. This clear video that I can understand cos this is our Deaf culture through sign language and body language expressed to an audience.

How he take hear say God call ham?

na God go judge you for this thing whey you do 😭

This can’t be real😭😂😂but when I’m I going to actually seen it all?😂

My secondary school hard a section for deef, some of the teachers are deef and dumb for me there’s nothing new here, have you seen them doing choreography?

Abeg make Una no put me for talk make I no talk wetin go make God vex for me 😂

Church of signs and wonders

When he was called to he pastor, how did he hear?

Probably a church for deaf and dumb people

I thought I have seen it all 😭😂

Okay Okay, I don sha see 99

So wetin he talk now?
Benzer Videolar
Sensitive content
God abeg o 😭😭😂😂
Oyindamola🙄
427,134 görüntüleme • 2 yıl önce
