Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
God Abeg o 🤲🏽🤲🏽😂🤣
88,425 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
34 Kommentare

You sef go organize match with them egbon adugbo 🤣🤣

Na shawalin soccer

I don follow them go play one match like that, when them threaten us, match ended 7-1 against my team, na 3 own goal I score, well the 7 goals was own goal sha

This guy is just too good 😂 . Big ups coachee. Your skits na top notch always

🙏🏽🙏🏽

See d kind Igbo their coach dey smoke lol 😂

If you're familiar with Southern football pitch, The Polytechnic, Ibadan between the year 2001-2006, u will understand this

I remember playing match in comprehensive secondary school Onitsha few years back. You win them, you collect, you lose, you collect. Before you leave the gate, you must drop small thing. Crazy times 😂

Tah this match must hold. You bring senior men out just to tuama? Ade laugh you🤣

If you miss d ball don’t miss d leg, which kind talk be that,Haa😹

The content makes sense but the acting dull 😕

@buggieonline you remember ACC final year match with evening students, na so I take run go house🤣😂

Kpaiii kpoiiiii 😂

Anybody wey no meet bus now

But na like this this guy stomach dey for real life?

lol 😂 this has to be the funniest I hv hv watch so far 😆😆😆

Kpaii kpoii come on board

Na real shawalin soccer

If you miss the ball, you drive the phone 😭😭😂😭

Ikpaikpo aka Kpnorski dey for this skit😂 abobi, comot body.

Shey naso this guy stomach big abi he dey put something for stomach ni🤣

Kpaii Kpoii 😂

Men mount field 😂😂

😂😂😂😂😂😂Pack o which kind match be this

@Aeba05 Poyoyo

Run abeg o 😂

This thing don happen to my team for Nkporlu 😂😂😂😂 na fence I fly

National kpai kpoi😂😂😂😂

"I say dey go we dey cone"🤣😭😂

Relate able 😂

That match k!ll Una there 🤣🤣

Anybody wey miss bus😂😂😂😂

They no go sabii las las.. na tension they take de win match. Small thing fight.. Even ref sef de tensh ..

Dead body go surplus 😆 😂 😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
Check my face well abeg 🥲🤲🏽💔💔…😂😂 Twoglazzes | JAMB
Twoglazzes
155,681 Aufrufe • vor 1 Jahr
Sensitive content
God abeg o 🤣🤣
Marvelous_Kelvin
91,862 Aufrufe • vor 1 Monat
