Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

God Abeg o 🤲🏽🤲🏽😂🤣

88,425 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Da Flimzy🦁✨
Da Flimzy🦁✨2 лет назад

You sef go organize match with them egbon adugbo 🤣🤣

Фото профиля Ade🗽
Ade🗽2 лет назад

Na shawalin soccer

Фото профиля Obijimi Timileyin 🇳🇬 🌍
Obijimi Timileyin 🇳🇬 🌍2 лет назад

I don follow them go play one match like that, when them threaten us, match ended 7-1 against my team, na 3 own goal I score, well the 7 goals was own goal sha

Фото профиля Koko Thompson
Koko Thompson2 лет назад

This guy is just too good 😂 . Big ups coachee. Your skits na top notch always

Фото профиля The Big Bird🦅⚽️
The Big Bird🦅⚽️2 лет назад

🙏🏽🙏🏽

Фото профиля whale🐳🦙🔥
whale🐳🦙🔥2 лет назад

See d kind Igbo their coach dey smoke lol 😂

Фото профиля Obijimi Timileyin 🇳🇬 🌍
Obijimi Timileyin 🇳🇬 🌍2 лет назад

If you're familiar with Southern football pitch, The Polytechnic, Ibadan between the year 2001-2006, u will understand this

Фото профиля Sammy
Sammy2 лет назад

I remember playing match in comprehensive secondary school Onitsha few years back. You win them, you collect, you lose, you collect. Before you leave the gate, you must drop small thing. Crazy times 😂

Фото профиля Ishí-Anatu-Egwú
Ishí-Anatu-Egwú2 лет назад

Tah this match must hold. You bring senior men out just to tuama? Ade laugh you🤣

Фото профиля Jesse1313🇳🇬📉📈
Jesse1313🇳🇬📉📈2 лет назад

If you miss d ball don’t miss d leg, which kind talk be that,Haa😹

Фото профиля Moneylaborn🌻
Moneylaborn🌻2 лет назад

The content makes sense but the acting dull 😕

Фото профиля Duke
Duke2 лет назад

@buggieonline you remember ACC final year match with evening students, na so I take run go house🤣😂

Фото профиля Shoks Of PH 🦅
Shoks Of PH 🦅2 лет назад

Kpaiii kpoiiiii 😂

Фото профиля OLA
OLA2 лет назад

Anybody wey no meet bus now

Фото профиля SheikhMathew
SheikhMathew2 лет назад

But na like this this guy stomach dey for real life?

Фото профиля 🗽Lobistar Barrister of Law(αγάπη μου)
🗽Lobistar Barrister of Law(αγάπη μου)2 лет назад

lol 😂 this has to be the funniest I hv hv watch so far 😆😆😆

Фото профиля CANADIAN BOY
CANADIAN BOY2 лет назад

Kpaii kpoii come on board

Фото профиля Wizzypro
Wizzypro2 лет назад

Na real shawalin soccer

Фото профиля Ghoztz™ Abum Onye Igbo💯
Ghoztz™ Abum Onye Igbo💯2 лет назад

If you miss the ball, you drive the phone 😭😭😂😭

Фото профиля H2Oak
H2Oak2 лет назад

Ikpaikpo aka Kpnorski dey for this skit😂 abobi, comot body.

Фото профиля Phil Thirich
Phil Thirich2 лет назад

Shey naso this guy stomach big abi he dey put something for stomach ni🤣

Фото профиля Didee of Port Harcourt
Didee of Port Harcourt2 лет назад

Kpaii Kpoii 😂

Фото профиля Samuel 👀
Samuel 👀2 лет назад

Men mount field 😂😂

Фото профиля Chigozie Ezeiruaku
Chigozie Ezeiruaku2 лет назад

😂😂😂😂😂😂Pack o which kind match be this

Фото профиля Port Harcourt Instructor🇳🇬
Port Harcourt Instructor🇳🇬2 лет назад

@Aeba05 Poyoyo

Фото профиля Michael Ace
Michael Ace2 лет назад

Run abeg o 😂

Фото профиля AguKarashika🇹🇷🇦🇺🇬🇧
AguKarashika🇹🇷🇦🇺🇬🇧2 лет назад

This thing don happen to my team for Nkporlu 😂😂😂😂 na fence I fly

Фото профиля Wicked person
Wicked person2 лет назад

National kpai kpoi😂😂😂😂

Фото профиля Enzo Alleskoner⚽
Enzo Alleskoner⚽2 лет назад

"I say dey go we dey cone"🤣😭😂

Фото профиля strCREDIBILITY
strCREDIBILITY2 лет назад

Relate able 😂

Фото профиля CIROMA CHUKWUMA ADEKUNLE 𓃵 ⚓️☘️
CIROMA CHUKWUMA ADEKUNLE 𓃵 ⚓️☘️2 лет назад

That match k!ll Una there 🤣🤣

Фото профиля Odogwu Chukwuebuka
Odogwu Chukwuebuka2 лет назад

Anybody wey miss bus😂😂😂😂

Фото профиля Igbokwe Nonxo
Igbokwe Nonxo2 лет назад

They no go sabii las las.. na tension they take de win match. Small thing fight.. Even ref sef de tensh ..

Фото профиля GAZA Arsenal
GAZA Arsenal2 лет назад

Dead body go surplus 😆 😂 😂

Похожие видео

God abeg o 🤣🤣
1:41

Sensitive content

God abeg o 🤣🤣

Marvelous_Kelvin

91,862 просмотров • 1 месяц назад