正在加载视频...

视频加载失败

God Abeg o 🤲🏽🤲🏽😂🤣

88,425 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)

34 条评论

Da Flimzy🦁✨ 的头像
Da Flimzy🦁✨2 年前

You sef go organize match with them egbon adugbo 🤣🤣

Ade🗽 的头像
Ade🗽2 年前

Na shawalin soccer

Obijimi Timileyin 🇳🇬 🌍 的头像
Obijimi Timileyin 🇳🇬 🌍2 年前

I don follow them go play one match like that, when them threaten us, match ended 7-1 against my team, na 3 own goal I score, well the 7 goals was own goal sha

Koko Thompson 的头像
Koko Thompson2 年前

This guy is just too good 😂 . Big ups coachee. Your skits na top notch always

The Big Bird🦅⚽️ 的头像
The Big Bird🦅⚽️2 年前

🙏🏽🙏🏽

whale🐳🦙🔥 的头像
whale🐳🦙🔥2 年前

See d kind Igbo their coach dey smoke lol 😂

Obijimi Timileyin 🇳🇬 🌍 的头像
Obijimi Timileyin 🇳🇬 🌍2 年前

If you're familiar with Southern football pitch, The Polytechnic, Ibadan between the year 2001-2006, u will understand this

Sammy 的头像
Sammy2 年前

I remember playing match in comprehensive secondary school Onitsha few years back. You win them, you collect, you lose, you collect. Before you leave the gate, you must drop small thing. Crazy times 😂

Ishí-Anatu-Egwú 的头像
Ishí-Anatu-Egwú2 年前

Tah this match must hold. You bring senior men out just to tuama? Ade laugh you🤣

Jesse1313🇳🇬📉📈 的头像
Jesse1313🇳🇬📉📈2 年前

If you miss d ball don’t miss d leg, which kind talk be that,Haa😹

Moneylaborn🌻 的头像
Moneylaborn🌻2 年前

The content makes sense but the acting dull 😕

Duke 的头像
Duke2 年前

@buggieonline you remember ACC final year match with evening students, na so I take run go house🤣😂

Shoks Of PH 🦅 的头像
Shoks Of PH 🦅2 年前

Kpaiii kpoiiiii 😂

OLA 的头像
OLA2 年前

Anybody wey no meet bus now

SheikhMathew 的头像
SheikhMathew2 年前

But na like this this guy stomach dey for real life?

🗽Lobistar Barrister of Law(αγάπη μου) 的头像
🗽Lobistar Barrister of Law(αγάπη μου)2 年前

lol 😂 this has to be the funniest I hv hv watch so far 😆😆😆

CANADIAN BOY 的头像
CANADIAN BOY2 年前

Kpaii kpoii come on board

Wizzypro 的头像
Wizzypro2 年前

Na real shawalin soccer

Ghoztz™ Abum Onye Igbo💯 的头像
Ghoztz™ Abum Onye Igbo💯2 年前

If you miss the ball, you drive the phone 😭😭😂😭

H2Oak 的头像
H2Oak2 年前

Ikpaikpo aka Kpnorski dey for this skit😂 abobi, comot body.

Phil Thirich 的头像
Phil Thirich2 年前

Shey naso this guy stomach big abi he dey put something for stomach ni🤣

Didee of Port Harcourt 的头像
Didee of Port Harcourt2 年前

Kpaii Kpoii 😂

Samuel 👀 的头像
Samuel 👀2 年前

Men mount field 😂😂

Chigozie Ezeiruaku 的头像
Chigozie Ezeiruaku2 年前

😂😂😂😂😂😂Pack o which kind match be this

Port Harcourt Instructor🇳🇬 的头像
Port Harcourt Instructor🇳🇬2 年前

@Aeba05 Poyoyo

Michael Ace 的头像
Michael Ace2 年前

Run abeg o 😂

AguKarashika🇹🇷🇦🇺🇬🇧 的头像
AguKarashika🇹🇷🇦🇺🇬🇧2 年前

This thing don happen to my team for Nkporlu 😂😂😂😂 na fence I fly

Wicked person 的头像
Wicked person2 年前

National kpai kpoi😂😂😂😂

Enzo Alleskoner⚽ 的头像
Enzo Alleskoner⚽2 年前

"I say dey go we dey cone"🤣😭😂

strCREDIBILITY 的头像
strCREDIBILITY2 年前

Relate able 😂

CIROMA CHUKWUMA ADEKUNLE 𓃵 ⚓️☘️ 的头像
CIROMA CHUKWUMA ADEKUNLE 𓃵 ⚓️☘️2 年前

That match k!ll Una there 🤣🤣

Odogwu Chukwuebuka 的头像
Odogwu Chukwuebuka2 年前

Anybody wey miss bus😂😂😂😂

Igbokwe Nonxo 的头像
Igbokwe Nonxo2 年前

They no go sabii las las.. na tension they take de win match. Small thing fight.. Even ref sef de tensh ..

GAZA Arsenal 的头像
GAZA Arsenal2 年前

Dead body go surplus 😆 😂 😂

相关视频

God abeg o 🤣🤣
1:41

Sensitive content

God abeg o 🤣🤣

Marvelous_Kelvin

91,862 次观看 • 1 个月前