Loading video...
Video Failed to Load
God Abeg ooo 😭😭😭😭 not today please
108,150 views • 1 day ago •via X (Twitter)
26 Comments

@iamremote_ your mind no go reach ground 😂

Oga na today🤣🤣🤣 take your plate of Rice

Remote pele ooo

Arsenal defeat is laughable to be honest this is disgraceful. They are just playing as if they are only five man on the pitch

Not for everybody

jeki Ron e lowo 🤣🤣

@iamremote_ calm down my brother, the food go reach everybody, but I sincerely don't like how we are losing so cheaply 😭😭😭💔

We don dey laugh you o

Update the scores nah e don change 🤣🤣🤣

You are the one cheating now 😭😂😂😂

Gunners 😂 Pansa Pansa O, Pansa Pansa O, Pansa Pansa O... PANSA

How market boss

See the smoky jollof rice Brighton dey cook for orphans Brighton wetin you dey give me choppet ?😹😂🤣🤣😹

lol Arsenal don win 3:4 🤣🤪🤪🤪🤣

God 😂😂

Up arsenal 😭😂🤣😂

How e con be now ?😂💔

Your enemy burst your brain 😝🤣🤪

Prophet! Prophesy 😂😂😂 What do you see in the future 😂

This one no just get sense the most delusional assna fan ever 😂

U way use 6 years build u won win league again

Arsenal no really get glory like that 🥶

Nah everybody e go reach😂😂😂

Some days are like that.. 😂

You guys go cry this evening

You just wait Na… Fulltime, we have a conversation
Related Videos
Sensitive content
God abeg o 😭😭😂😂
Oyindamola🙄
426,940 views • 2 years ago
Sensitive content
😭😭god abeg na post I post o
david
189,674 views • 16 days ago
