Loading video...
Video Failed to Load
God Abeg ooooo
69,112 views • 2 months ago •via X (Twitter)
47 Comments

Make God no allow me go cash out my breakthrough. Amen

Amen

God Abeg .... I wan use voice notes talk my mind oh

😭

Why cashout all Why??? Why?? No be risk taker jare No draw player will cashout those games cuz our heart too strong E no go ever sleep well ajeh E go just dey think 😔😔💔💔 E no even collect 1m ooo

There 900k there

Why not collect the 900k and leave the 70k and last one bruhhh🥺🥺🥲💔💔 At least that'll cover his loses If na 10m to 50m cashout e see and e no collect then people for get problem with am Anyways na hin money Make God test me with this 😩😩😩🥺🥲🥲💔💔

That’s why no matter what happens, I’ll never cash out. The regret is more than the profit someone is trying to make.

And we have regret never cashing out too

All game come through and he already cashout everything damn 😫

So wetin concern you. Why did he send it to you? He wan trend or what? Or he want make you pay him the 800+million. Idg

😩😩😩😩

May this never be our potion

Village people oo

I guess he Monitors him games a lot

Omo, @ugochukwuchiam we need to recreate this...but we no de cashout 😅😂🤧

Make God no allow me cashout my life changing money Amin

Sporty dey use jazz on people still dey void our ticket🤦

I hate what cashout does to people Mhennnn

Making me to believe that there’s a spirit behind sporty

Very possible ooooo... The day you decide you cashout is the day the game will boom The moment you ignore the huge cashout offer, the game cuts😩 Works every fucking time 😂💔

He cash out all games?

This person no serious

Be like the app get juju

You play game 5k, cashout 140k , him no serious, wetin do partial cashout abeg nah , why not cashout 100k or 50k omor I no Wan dey see this kind thing e dey pepper me

Is more than 1 tickets Last one he cashed out 900k The 3,he took them all

Me and cashout 👐

10m cash out You go leave am?

Over 810m? I’ll rather do partial cashout instead

Ok

Chai Omoh say God

fuvk

This one na huge otele 🤣🤣

Ahhhhh😂

Obviously cos why he go cash out all? Ah ah

Abi na to lock in for sporty

Just cash out some and damn the rest

Now I see why sportybet dey crash small small

Cashout has ruined lives 💔

Damn 😩

Why u go cashout de leave ticket to check am later Shey dem no get sense niii Cashout and delete ticket Watin u no know no fit kill u

Chai 💔

@SportyBet Madrid had over 2 assists why did you void this ?

And I wanted to play ur game today ooo but I ignore it make u see devil work

Omo

He will never forgive himself

All these news dey extremely irritating. Why play mega odds if you can’t wait? Why play multiple times, if you can’t leave at least one ? What’s the main essence of explaining to us after you’ve made a massive blunder ?? I’m never going to sympathize with anybody on this shit.
Related Videos
Sensitive content
God abeg o 🤣🤣
Marvelous_Kelvin
91,862 views • 1 month ago
Sensitive content
God abeg o 😭😭😂😂
Oyindamola🙄
427,134 views • 2 years ago
Sensitive content
God abeg 🤲🏻
MrBanks💰
242,155 views • 1 year ago
