正在加载视频...
视频加载失败
God i no wan die for Osogbo🤲🏾😭😭
238,500 次观看 • 8 天前 •via X (Twitter)
33 条评论

Na ur bad character dey keep you for there so 😂

Ahhh😭😭

Una dey make love hungry me ooh 🥺

Awwwwnnnnn. 🥹🥹🥹 Too cuttteee

😭😭

@babaken_0 Commot for oshogbo naa lol 😂

Worry about your character first

Come to lagos

lol! Praying for you bro.

edakun eh love awa naa, God i no wan die for lagos😂

AI 😭🌚🌚🌚

He go really pain me if I die for this Ikeja oo 😂😂

Move go Ekiti na

Damn

If you like... Vote Baba T for Oshogbo next year... You go gbo for Oshogbo...

I didn't see it coming

All this time binge dey oshogbo 🤓

Person just dey hear dey suffer 😭

God abeg oooo

❤️

Na AI 😭😭😭😭

Osogbo ke 😂 Omo comot mind oh..... Highest Obudu cattle ranch 😂😂

Omo it’s looking like it o 🤣🤣

Don't give up

So God no know why he put you for Oshogbo Abi?😂😂😂

Abeg gettout 😒😒😒

God go help us

You sha see say no be by bbl opelenge sef Dey chop life pass Bbl

You de osogbo haha I no know 😂😂

Oya make I spin you enter Ikare

Move to Ibadan then 😹😹

You nor go like end am for Benin ?

Una 2 Dey craze
相关视频
Sensitive content
I wan maddddddddd 20million 😭😭😭😭Yeeeeeeeeeeee Davido God bless you🙏😭
CARTEREFE
923,348 次观看 • 9 个月前
Sensitive content
Let's all die oh my god 😭😭😭
𝓡𝓸𝓼𝓲𝓮ྀིྀིྀིྀིྀིྀིྀིྀི | Clerith Era🌼
22,202 次观看 • 16 天前
