Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
God is going to miss this generation in the future 😂😂😂
597,189 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 29

Which kind wahala be this one now 😂

This is around fire service in enugu 😂

@table_shaker_ Funny enough, Lagos VIO will still ask for its papers🤦

Nah lie, the next one wey dey come go even craze pass this generation

As how nah.....God almighty still get our generation as upcoming plan for another country

Nah traffic deh wait for am

This country fit make angel gabriel laff

Somewhere in Enugu state

🤣🤣

Werrin be dis biko nu

😂😂😂😂🤣

Wsss

🏃🏽♂️

Mad people everywhere 😂😂

🤣🤣🤣

Nothing is new under the sun lol

I Dey see this guy for Enugu

Life no hard

Adult of this generation are going to be very funny and unserious people. School: :"Endeavour to come for your child's PTA coming up on saturday 28..." Gen-Z parent: "una go shit that meeing oo, I get chelsea match that day."

Na Ay?😭

Enugu, New Haven😂😂😂

Asapuuuu😂😂😂 Time is money no time 🥲😂

@Rhay2Clipz 😭😭😭😂Crazy

Abi tragic no dey catch humans

Na Enugu be this ooo

Why this generation 🙄.

This generation will not kill me, what!!

You bought it from temu 😂🤣😆😅🤣😁

Imagine watching this video again in 2057

