Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
After this generation, God will miss our set๐ญ๐ญ๐๐๐คฃ
43 Kommentare

The cow doesn't know what kind of animal it is They know it is not a cow bcos it doesn't have their own smell Animals recognize each other by smell

Smell is one way animals recognize each other, but it's not the only way. Animals also use sight, sounds, behavior and instinct

lowkey I know God created us for his own entertainment ๐๐

The next set will have more reason for God to forget our set.... Except me cause I'm gonna be in heaven with him

You sure say gonna be with him in heaven ๐๐๐คฅ๐

Yes o

See as dem Dey look you Sha no let them knack you with there timberland leg ๐ฆต๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ญ

Dem dey fear the guy seff ๐๐๐

I swear, Em go too miss us๐ But wait oo, this boy get mind oo

He get extra live for house ๐๐๐๐ญ

I swear๐

Those cow be dey wonder sef ๐ them dey wonder sey how e take get to this level

Wetin be this now ๐๐๐

Two cows playing with each other ๐๐๐๐ญ๐ญ

@Asarailu_ So those cows no fit head butt am๐

See rough play nah

Miiki let's recreate ๐คฅ๐

@zoom6336 They know itโs not one of them

He took a whole lot of risks

๐๐

๐๐๐

This one get mind o ๐๐๐

Bro really said 'main character in cow documentary' ๐๐ Future generations will never understand this level of chill + chaos

No cow fit nod am

Even the cows are confused

I just saw this video on tiktok๐๐ some people are actually very crazy

Because of fooling? The set wey God go miss forever na King David Era, you no fit read Bible without knowing that guy mehnโฆ he was the drama fr

Humanity really just gave part to characters ๐๐๐๐

Them go spread gospel say dem see evil spirit ๐๐๐ Naso myth dey start

People wey normal for this country bandits don park them.... The rest na รณsรญnwรญn๐๐๐๐

GOD doesn't miss set,if HE does ,them pharaoh n David and Nebuchadnezzar set for no go

Sure me say God no they miss an episode of our new season ๐

@StreamviDL download this video for me

Oh my imagination ๐

What is happening with people ๐คฃ๐คฃ

See Watin Efcc want make we Dey do for Nigeria

You for try am with matured cows, those baby cows know nothing yet

This caption ehn ๐ E be like na why He never blow trumpet because we dey make Am laugh sometimes

I will not say anything.

E be like the real cows be afraid of those giant horns o

Like Hin go reminisce and just burst laugh ๐

Wetin be this again

Omooo people dey craze true true ๐๐๐
