Loading video...
Video Failed to Load
God is good🎉🤍
163,458 views • 22 days ago •via X (Twitter)
32 Comments

Hamzzy don teach you bad thing 😂😂

U don cast ur self a tesla don’t have a door handle 🙄😂

Na Ai o 😂😂 U see door handle How e take open door 😂😏

I no even know if na AI or real but God is Good

Na only ur own get invisible car handle

How did you open that door ?

AI should not have fallen into hands of skit makers

There was a caught at the back seat

I don't even know what to believe anymore

Ai God self they look am like wtf

This is not AI shey person no fit make am again for Nigeria them no go talk bad 🤦

Congratulations 🎉

As he open the door, he don cast.

Men dey ball

No wonder artists dey like use Ai this days😂😂😂

Ai lol 😂

Make Una teach us too

Congratulations

the no the open cyber truck like that lol

Saw it in your comic

This una car wey camera man no fit waka follow una enter, una go gats cut am commot

You have a magnetic hand? God is so wonderful

So you opened the door like cyber truck get handle like some regular car 😂 Your AI skill no bad You tried sha 😂

AI dey work

The video not show

Azawwwww naaa

Ai see what you course for our Nigeria people,

This una AI don go far oh

Congrats

Congratulations boss

Ewoo 😂😹

This life will spoil that some people will get pregnant for AI

