Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
God over everything don release Ileya hype…. This one too sweet 😂🕺🏻💃🏽
92,814 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)
26 Yorum

Try playing on X1.5 then change to X2😂😂😂and thank me later.

This boy cum sabi pass barber chair o 😂😂

This guy's are too good, their vibe is always electrifying.... Vibe on vibe

@RealObamedia This guy can never reach that level of consistency he had in 2023. That small boy with the. “Give me the vibe and chair” propelled his content wider.

O dun bajè 😂😂🤲🏼

E enter well, that him precious boy go just dey watch am lowkey dey blame himself for leaving

I can’t be caught listening to this in public

If you no shake head while watching omo just go see doctor tomorrow

Yoo

Your career is over oga

This boy is far better than barber chair o 😂😂

Ileya dey always sweet

The backup boy too good

E no enter jor

This guy too good

💃🏽

Na Asaka consistency nai just dey blast for my head steady since

See vibes on ileya day 😝😝

Opoor😂💨 Y’all please patronise me❤️🙏🏻

Noise 🥴🌚

Amen abii nah ear deh pain me🤔

Imagine wiz bringing this guy to hype him mid performance while on tour 😒

Happy Eid

Amin

This will go far!!!

E sweet 😌
Benzer Videolar
Sensitive content
This one don buy Verydarkman market, this film go too long 😂😂
Oyindamola🙄
85,892 görüntüleme • 1 yıl önce
