ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
God see format left and right ๐๐๐ Mr Ibu na legend walahi ๐คฃ๐คฃ๐
188,115 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
33 ๆก่ฏ่ฎบ

Sabinus actually learnt from this guy sha

I havenโt seen Mr Ibu this fluent in English before ๐

"I could not remember the time I touched Nigerian currency" ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐

Begger wey get steeze

Na this man teach those little guys waywardness๐

You know how much be 200 naira dah year?? E be like 2k

So Mr ibu sabi speak like this

Ibu nah goat mehn ๐๐

Man is GOATED

@charlescapone4 So he can actually speak good English ๐คฃ

"I couldn't remember the last time I touched Nigerian currency"๐๐๐๐๐

2 naira that time be like 5k then. Omoooo

No be dem this one wey wan use love kpai us ๐ฉ๐ฉ๐ฉ

Omo Lamba full mouth

I want to feel the environment got me lol ๐

Na Mr Ibu hand Sabinus for learn work

Yes Sabinus learnt from Ibu

That's my aunty, she died in a Keke accident with 4 months old pregnancy. Keep resting aunty Chinedu

You can't be this fast with scope, gotta be prepared every damn time

Bro say na I want to feel the environment ๐๐๐

Person wey sapa wan wound ๐ญ๐ญ๐ญ

Na here Sabinus learn work. Na him mentor be this ๐

#200 then is equivalent to #2000 today.

The last statement is both true and false ๐๐

Canโt be caught unfresh๐

Na @Sabinus1_ i dey see oh๐ญ๐๐

Why e dey talk like @Sabinus1_

Una sure say no be this scene God take vex for am call am back ๐๐๐๐

"I can't remember the last time a touched a Nigerian currency" ๐๐๐

Okada was 70 naira then Bus was 40 naira! ๐ญ๐ญ๐ญ Thatโs the weight of 200 naira then

Mr Ibu the legend Its well. Very good leason to learn.

Omo that 200 naira now go be like 2k o

Ibu๐๐คฃ
็ธๅ ณ่ง้ข
Who did this we are getting cooked left and right ๐๐คฃ๐
Lepara
20,224 ๆฌก่ง็ โข 4 ไธชๆๅ
