Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Good evening ooo. How has your day been?
Комментарии: 26

En just dey sound like frog wey dey inside water 😂

Bro trying to pull the aura but the aura is saying NO!!!!!!! But the funniest part is this dude dm is full of shawties begging to be with him

Yabaleft don post their people 😒.. You better drop English go puff wetin you good at🥺Don’t add to my hunger this evening

Not bad at all

na weak men like this dey give those girls crazy sense of entitlement

you are part of the problem we have in nigeria yaba left

Obeke....🤣

Can't write home of anything about today oo😌 but I still thank God 🙏💯

Am fine 😅

Watin be this how much he pay you?

Ikorodu creating wonders 😂

We bless God

Good evening

I cry for you..

🙄🙄

This guy just calm down worwor 😒🤷🏼♀️🤮

This werey don come back again

Ni kini

.

I no understand. 'pretty'. You no get yourself.

I had to reduce my phone volume

It’s been a why😂😭

Omo this one na God, about me not God when

It is well.

You swallow frog 😂

Is this your voice?
