Loading video...
Video Failed to Load
Wetin Emma do no good ooo
559,055 views • 6 months ago •via X (Twitter)
34 Comments

By the power of the universe where ever you are Emma it is well with you and your parents won't have sorrow over your life, AMEN.

Emma omo Werey

It's not that serious, she was able to make a video.

Heys Madam, not my Mirabel o. Let’s us be guided.

Emma right now

Wetin we do again na. Abeg na

God forbid.. I go prosper, I go shine forever. Shey na me do u ??? Abeg try de call their full name or attach him picture abeg oooo. No be all Emma be the same

Chai mirabel is now quoting of bad luck to someone 😂💔

Emma don use yam chop her beans 🤣

Heavenly Father name na Emmanuel abi you no want make him allow him namesake prosper?

Mirabel right now

abeg ooo nothing go do me

Emma show you red light/green light

Is like Emma Don match wetin no good and then dumped her for nothing 🥺🥺🥺

So you still had to bring my issue online, tell them about your bad character

Shey na me name myself abhi na crime I commit? Why she dey curse me too?

Auntie, go cry abeg. You no fit curse Emmanuel. You even sabi the meaning of that name sef. Last last, na everyone go chop breakfast.

I no understand, they breakup before dem meet abi wetin happen? Cos all the hugs wey she dey prepare no come through oo🤷🏾🙄😂🤣😅

Mek she hold am there oo! Soni should do away with my two nephews that are named Emma because her own Emma didn't meet her expectations?

Na only your Heavenly Father 😂

On behalf of the whole Emmanuel family we apologize to the beautiful young woman.😤😤😤

People dey practice how to hug?

Single people rn

Emma u no try oooo

Lol 😂

Emmanuel is a powerful name. People named Emmanuel are beautiful. So cos 1 Emma knack you run, I should do away with my Emmanuella? Ogun punish you

You dey whine ,nothing will happen to us,na you fuck up,your lose

Iga ebe Ka okwa

Why I just dey laugh 😆😂as I just hear Emma - Emmanuel

Shhhuuu?? Emmanuel (Emma) wey be Heavenly Father pikin?

Sorry. I can’t imagine 😄

APC treatment to us

No be my Emma Sha 🙄

Another person don go give us bad name 😹😹😹 I wonder wetin one of use do dis one
