Loading video...
Video Failed to Load
Good morning.
52,814 views • 26 days ago •via X (Twitter)
25 Comments

The papa abi sugar daddy dey dress like working boy.

Na this man dey paste her for my compound

E no concern me too 🤦♀️🤦♀️🤦♀️ good morning

Na husband and wife oo

I swear 😂

Dem no really well true true Na una no go have nice day🤣🤣🤣🤣

Waiting this nepo babe the tell their dad self 😂😂

Good morning Sir 🌻

Good morning 🌞

Werey handler

very unclear settings

Omo 😂

Why are they behaving like they took colos?

No one is concerned anyway We are too Much in this country

I go too have a nice day, no be you go tell me wetin go sup for my day. I AM THE MAYOR OF MICRO-BLOGGING.

What's wrong with them

If this genzy never turn many people papa to clown before them give up the ghost them no go rest 🤣😂

Morning y'all

Good morning

lol

have a wonderful day, chief.

My dad think say nah AI😭😂

Make God first give me boys ooo, make my daughters no turn me to another thing in the name of tiktok videos 😆

Una go heal o🤣

Father-daughter relationship is always sweet but funny 😹😹
