Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Good morning
45,227 просмотров • 17 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

Omo…. Na how environment matters be pikin go grow put. Bros no see technology so him brain kuku switch. Our government owe us a lot of explanation why those small boy for carry talk like this

Tinubu don make small pikin dey advice old takers 💔😂

gooddd morninggg to the real ones, did you sleep well?

Who Dey inspire this boy 👦 self 😂

My life don spoil to the pout say nah small pikin come Dey advice me?? Godddds

Imagine Wetin go dey this kid brain 🧠

So all the wise words wey you talk na because of babe for this your age🤦🏻♂️ Make you guide make the no collect your babe? Smallie getttttttttat You no talk about how to invest and grow

Who are you in that body? Grandpa I know it's you, stop hiding. Now I'm convinced reincarnation is real.

Good morning oo

See wetin Tinubu cause! Small pikin don dey advice old takers 😂

Good morning! Hope you have a great day.

No be pressure be this 😠

Na ijaw people get this pikin 😭😂😂

God unsapa me o

Sharp

No be your fault na Tinubu cause am if not how small pikin wey I reach to born person wey senior am go dey advice me

Get out

Good morning all men for himself

Haha omor this pikin 😂

good morning

Morning 😂 ❤️

omo smart BM na the nearest bait now 😂😂😂

I hear you sir.... But who give you the phone first m

Una wey blow that year & spent all your Money on Women & alcohol , na small, small pikins go Advice una now .. f@@ls !!!!

Good morning handler

Guide oo

Dem still dey feed you na. I give you 5 more years, you go understand better soon.

ok sir 😂

See motivation

Una good morning o😁

This is history before, elders use to say waiting old man sitdown see small pikin no fit see am, but now small pikin dey see waiting old man sitdown for years he never see am 😭
Похожие видео
Good morning World 🌎 Good morning Single Men!
Galaxy TV Jikonkone
212,308 просмотров • 7 месяцев назад
