正在加载视频...
视频加载失败
Good Samaritan 🤣🤣🤣
39,470 次观看 • 4 个月前 •via X (Twitter)
33 条评论

First time ever you had food and couldn’t eat. Irue la maa ri o😂

This kind pain no be small thing 😄😁🤣

Watin werey fry expect 😂 😂 💔

Esoribu ni😂😁😂

You be ode, wetin you sef dey wash hand for, for that kin setting😂😂

This one sweet me... At least someone else ate the food this time around

@Alpha_Yom You think say you wise 😂🤣🤣

Esoribu ni 😂

E pain am 😂

Life don show ham opposite side 😂😂

You no get money u dey wash hands 😂

Pained mf 🤭😂

E soribu ní 😂

That thing dey pain n😂😂

If adigun kpai na food kpai am ajeh🤣🤣🤣🤣

They dln catch hi scope😂😂

Temperature

🤣🤣🤣🤣

Olori dapin 😂😂

The last part from where the guy took the food is not acting… This guy too like food.

🤣🤣🤣🤣

You ke 😂

Dey play

So, Adigun fit dey face-to-face with food and him mouth no go touch am? 😂 Ẹnu ẹ̀ gbófo, he wan cry 😂

Pain ooo 😂😂😂

😭😭😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣

Ti funloran😀😀😀

😂😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣

Fairmoney POS no dey decline card, Na money you no get😂

Why card go decline

He pain am

😂😂😂😂😂
