Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Got a new ink
70,215 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

No be Chidinma dey draw tattoo for you so?

Na unboxing nylon dem use wrap the tattoo?

Inspiration behind your tats?

Why Dem tie am like weyin Dem order from temu

You just pack all the Pinterest tattoos full body

I be think say nah waybill 😂

@official_Gegeh See as your hand be like babie own

Happy children day in advance

Hope ur mummy is aware?

Why Dem tie am like person wet d just order from temu

Na like this you wan make mama proud 🤧

You come be like wetin dem waybill for the first 3 seconds

Them sey you don reach 40 buh na pikin drawing you carry for body

Be like gbere.

I will tell your mommy you this small boy

@official_Gegeh

Come you no get who dey beat you ?

Oyah nah boss

Wey u suppose allow them draw sponge bob for your body and the whole Nickelodeon character for your body. Make children Dey watch green toon

Child abuse

You look dirty for all that money you claim to have.

A new ink got you bro 😎

Your parents no Dey flôg you for house?

Na wetin no matter you dey do

Bro your hand is dirty, go take care of your skin mannnn

TikTok money Dey deceive Una ,see you at lucky udu show

U no see better thing carry money do again Abi

Dem suppose arrest all these people wey de tattoo this guy body

All fire ngl

See weyin u use chidera money dey do

Person way suppose still de secondary school

