Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Got a new ink

70,215 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)

31 Yorum

active prisca profil fotoğrafı
active prisca6 ay önce

No be Chidinma dey draw tattoo for you so?

babyboyyr0mE profil fotoğrafı
babyboyyr0mE6 ay önce

Na unboxing nylon dem use wrap the tattoo?

YunG profil fotoğrafı
YunG6 ay önce

Inspiration behind your tats?

DIDDY💦 NG profil fotoğrafı
DIDDY💦 NG6 ay önce

Why Dem tie am like weyin Dem order from temu

EleponGold7inches‼️ profil fotoğrafı
EleponGold7inches‼️6 ay önce

You just pack all the Pinterest tattoos full body

Henry profil fotoğrafı
Henry6 ay önce

I be think say nah waybill 😂

Oriare Soliu profil fotoğrafı
Oriare Soliu6 ay önce

@official_Gegeh See as your hand be like babie own

🧌 profil fotoğrafı
🧌6 ay önce

Happy children day in advance

daram peters profil fotoğrafı
daram peters6 ay önce

Hope ur mummy is aware?

DIDDY💦 NG profil fotoğrafı
DIDDY💦 NG6 ay önce

Why Dem tie am like person wet d just order from temu

David💫Fx😈 profil fotoğrafı
David💫Fx😈6 ay önce

Na like this you wan make mama proud 🤧

JIDEX BURNA profil fotoğrafı
JIDEX BURNA6 ay önce

You come be like wetin dem waybill for the first 3 seconds

Fresh Kay profil fotoğrafı
Fresh Kay6 ay önce

Them sey you don reach 40 buh na pikin drawing you carry for body

Tobi | AI & Design profil fotoğrafı
Tobi | AI & Design6 ay önce

Be like gbere.

Enjoy profil fotoğrafı
Enjoy6 ay önce

I will tell your mommy you this small boy

Bee profil fotoğrafı
Bee6 ay önce

@official_Gegeh

Silently🐦‍⬛LOud profil fotoğrafı
Silently🐦‍⬛LOud6 ay önce

Come you no get who dey beat you ?

Bby Joe Joe profil fotoğrafı
Bby Joe Joe6 ay önce

Oyah nah boss

K.A.Y.O.D.E profil fotoğrafı
K.A.Y.O.D.E6 ay önce

Wey u suppose allow them draw sponge bob for your body and the whole Nickelodeon character for your body. Make children Dey watch green toon

Habeebulahi❤️ profil fotoğrafı
Habeebulahi❤️6 ay önce

Child abuse

Equity & Blackness profil fotoğrafı
Equity & Blackness6 ay önce

You look dirty for all that money you claim to have.

Crzy profil fotoğrafı
Crzy6 ay önce

A new ink got you bro 😎

Foreign MoMA  profil fotoğrafı
Foreign MoMA 6 ay önce

Your parents no Dey flôg you for house?

Scarlet⚡️ profil fotoğrafı
Scarlet⚡️6 ay önce

Na wetin no matter you dey do

Fortune profil fotoğrafı
Fortune6 ay önce

Bro your hand is dirty, go take care of your skin mannnn

ye’hua profil fotoğrafı
ye’hua6 ay önce

TikTok money Dey deceive Una ,see you at lucky udu show

Pretty Didi profil fotoğrafı
Pretty Didi6 ay önce

U no see better thing carry money do again Abi

🕊️ profil fotoğrafı
🕊️6 ay önce

Dem suppose arrest all these people wey de tattoo this guy body

Sammy profil fotoğrafı
Sammy6 ay önce

All fire ngl

DIDDY💦 NG profil fotoğrafı
DIDDY💦 NG6 ay önce

See weyin u use chidera money dey do

Ayomide profil fotoğrafı
Ayomide6 ay önce

Person way suppose still de secondary school

Benzer Videolar