Loading video...
Video Failed to Load
Green flag or Red flag?
34,784 views • 16 hours ago •via X (Twitter)
31 Comments

Colorful flag?

This one na the whole rainbow colour flag🥲

Na bouncer she go finally do no worry

Hmmm no caption needed

She can still be homely regardless.

Green ooo my type 💪

Blue flag with some touch of red and green

Every Nigerian lady needs this

Green flag so that we go born next johncena for hux

If na gym house she dey, you go ask this yeye question?🙄

Omooh! If she pin you down Ehn… Uhnmm 🙂↔️

Dem dey lazy for master room

@harfsertEbrahem Green flag

She fit carry make she no fit fight oh boss

lol , this one go wound person

Omoh.. na black flag 🏴 🏴☠️ ooo

Cheat first and you will know

Me nah red and purple flag oooo

Pure green 💚 🟩 👌

Omo green flag oo

This one go too strong, I can't marry someone like this.

✅

No flag at all

Red flag

This one na red and black flag oo

This is pure red flag abeg

this nah Multi color

Green flag

It is a nice thing but that weight is much though

RAGE BAIT 😂

She can sit on it no matter the long size
Related Videos
Sensitive content
Green or Red Flag ????
valking ♔
35,664 views • 1 year ago


