Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Guide don blow oo 😩😭🎉
47,195 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Then why u con dey use crying emoji, are you not happy about it 😏

Guide no just blow… e detonate 🔥 crowd no go recover anytime soon 💯 If you never hear ‘Guide’ you dey miss real time history 😭🔥 this one don pass normal jam

Keep growing champ🔥

So people still Dey throw money like this no fear of efcc again?

God will take to places you’ve never imagine in your life broski @its_boymuller God will still shame those wey doubt you 💯❤️🫶

Omo,e don blow really

Guide mashishey

make dem no see as you dey match this money sha, make akobi no go do jail oh😭😂🤲🏽

GOD ABEG 💿🥇❤

congrats g

I too like the song

guide...

Top boi 👏

Ekun ayo my bro

🌟🌟⭐️🔥🔥

@abazwhyllzz Lol 😂😂

This guy nah ogo Ajeh

💙🔥

💯

All thanks to God

Easy peasy

Blown boy

Once I guide Oma show color me oh ❤️

More wins

And keep blowing ♥️♥️

W @its_boymuller in the fvkin' chat!!! 🙌🏾

Boy muller mi

The noise no reach,dem go chop am more inshallah

Grateness full Asake body

Guys check me out 🔥 I did this on God Abeg. @its_boymuller

Otilor bayen ❤️❤️

Thats blessings🙏❤️

Gbayii Bro 🫶🏻 More still coming 🎉
