Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Guy! 😂 I don laugh die. My belle dey tear. 😭😂
428,102 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Person Wey sopos Dey Carter efe live stream

Pastor David Ogbueli called it out here.

Okay

OS wey dey speak in tongues General HOEverseer

Let’s forget about this actress for a sec, but who were those grown ups at the front falling into trance Are they okay?

Church ASMR.

You no fit know who don craze these days

Lmao problem 🤣

"Look that brother is looking at me" Me wey just come una church for the first time na so una dey do for here?😂😂🤔

Look at that brother looking at me 🤣🤣

Who else got Edified listening to this MOG? Who else started speaking in tongues immediately she began like play like play... I'm sure I'm not the only one 😁

Same lady 😂😭

That brother looking at me😂😂😂be like na only that brother dey woke😂😂😂

Na this one the Allahu Akbarnese go use as point of discussion next 😂

God help us

My own be say….. Anointing no Dey ever touch this camera men ni?

Watch it on 2x speed😭😭

Wetin be this 😂🤣

This Person suppose dey Yabaleft but grace don make her dey minister to her fellow craze People.

I saw some people holding their heads and jumping up to that ta ta tá tai They're as gullible as those brethren Boko haram use to send out to bomb an area with the promise of 72 virgin waiting for them in heaven. No difference.

Tatatatatatatata

I’d rather recite Eji Ogbe than all this rubbish. Ayoyogo Ayoyogo Ayoyogomogomo Adifa Fun Orunmila Ifa n lo le muyo yora Oojo ti mo muyo yora Oro Ayo Loba Mi Oro Ibanuje Kan Ki i Ba Iyo Oro Ayo loma ba gbogbo wa ooo

Tatatae tatatae. All I can say is that she's possessed not by the holy Spirit Sha. You get it if you don't get forget about it.

These people will join others to say they went to church too😂 I pity una

Rev @pstdavidogbueli spoke about this convulsing style of Prayer. It just wears you out afterwards you'll be looking for PCM

Dem suppose wipe That guy wey wear striped shirt better cord for Neck 😭😭😭

Abeg Wetin be tai tai tai tai again😹😹😹😹😹 God forgiv me 😹😹😹

This one get spiritual husband. That "ta ta ta ta" na pounding of the spirit Lol

She's being channeled by spirits, be wary of what spirits you allow channel through you All these things seem like lies & cruise until you understand how spirituality works and affects the material world

Please what's the name of that Tiktoker that imitates INDABOSKI?🤣🤣 We have a female indaboski and someone needs to cosplay her cos what is this🤣🤣

@grok who is this preacher?

She just invited that brother looking at her for some tatata but brother is so dull he will miss the cue !
