Loading video...
Video Failed to Load
Guy I don laugh tire 😭😂 this peller sabi hustle gan
286,205 views • 10 days ago •via X (Twitter)
38 Comments

This is not fat ooo, they call it weight 😂😂😂😂 oloshi

Guy I burst laugh 😂😂

I don dey like ham 🤣😂

Your stature is killin dem shaa😂😂😂😂😂

Ajeh if u hate peller seh, na coz of the bands e dey pull at him age, dude too Sabi this content of a thing. 😂

Your statue is killin dem sha like Burna Boy 😂

Your stature is killing dem sha like burna boy Ashieere 😅

This is not fat oo, they call it weight Werey😂

Is killing dem sha like burna boy🤣😩

E don kee meeeeee😭😭

Werey said I'm not doing it because of money 🤣🤣🤣

Poor man pikin — Fat Rich man pikin — Weight 😂😂😂

They go whine u but no panic.

Need someone to convince me dis is AI Peller don yah werey b4, cos dis is hilarious asf 😂😭

Na one thing the can't take away from the bro

See how to stream here not always want to create controversy or chase clout like daverel nd Carter

😂😂😂

He dey hustle gan 😂😂😭

Peller dey change every of his word because of money smart Boi 🤣🤣🤣

He say the body dey killin dem like burna song 😂

Stature is killing then sha like burna boy🤣😂

You will dragging Grammy with a lot of ppl,but calm down don’t say it outside because na abomination normally 😂

I need person wey go Dey whine me like this 😂😂😂

Werey talk say na weight no be fat 😂😂😂😂

Peller na pure 419

“This not fat them call it weight” 😂😂😂

This is not fat ooo its called weight, this your stature is killing them sha!. Just dey whine the boy

@koretomiwa This is not fat Deh call it weight What is peller on cos that line tear me 😂😂😂😂😂

Later dem go talk say peller boy no dey entertaining 😩

e say na it’s killin dem sha like burna boy😭😭😭so pellet fit make me laugh

He say u are not fat oo this is weight 😂😂😂

With this kain hustle i go come dash person 1M she no go appreciate

they call it weight. 😭😭😭

Your stature is killin dem shaa like Burna boy😂😂😂😂😂

This guy called Peller have a very good sweet mouth

This is not fat, they call it weight 😂😂

Omo peller na cruise 😂 e say his stature na killi dem cha like burna boy 😂

Your stature is killing dem sha like burna boy brooo 😂😂
