正在加载视频...
视频加载失败
Haaaa😃😂😂😂😂😃😂😂😂😂
35 条评论

Guy you better go learn work cuz this content no fit you , you go talk about football and you go dey post something else , you better focus as you dey always yarn

Okay my Boss, I go go learn Vulcanizer, thank you Big Boss, I respect your sir, thank you very much my Biggest Boss🙏🙏✋🤚

Imagine pulling off in a guys house and no option than to wear it back na so una go dey struggle like this 😂😂😂😂😂

What if the yansh go burst 😂😂😂

My reaction as she dae help her drag the trouser up 😭😭😭

lol 😂 how she won con take off am

No be your toto go smell?

Just imagine 😂😂😂 ur yansh go burst soon

Me forcing myself into a relationship in 2026😂😭

We lost our generation to civilization already

BBL gone wrong Abeg Nons Miraj come and carry your people.

Oloribu nii awon girls yiii

Wot of if she Wan urinate nko

Women get problem 😂😂

Haaa

That’s a strong material sha

Doctor don overdo o 🤣🤣

Omo E enter ooo😫

So nyashful 🔥

Damn....hope that does'nt hurt

Idi auntie yi kpo ju temi lo ooo… shet 😩😩

Wahala 😂😂😂😂

Very frustrating 😕

blood go dey circulate well?😂

Ariyibi self lose focus 🤣🤣

Defiling the short

That CEO can't be stressing herself like that now! I think I need to apply there. As a CEO she need an able bodied man like me to be doing the wearing.

❤️🔥❤️🔥❤️🔥

You don leave arsenal game come dey look for water yansh

That is gross 🤮

What women go through to get men's attention 😂😂

Makes no sense at all

🤣 Ariyibi focus !!!!

No de wear arsenal jersey de talk bout nyash

I don't think she can breath but ladies 😂 😂
