正在加载视频...
视频加载失败
Had to do something on it 😁#chanel MR M$NEY FRESH PRINCE
34 条评论

@asakemusik @BlaqBonez Una like Dey hype rubbish 🤣

@asakemusik @BlaqBonez bro just start singing your own song don’t hop on someone’s beat and stuffs it’s not always cool btw this is mid dey sing your love song dey go

@asakemusik @BlaqBonez Hey, i don dey find you since. Your songs are dope 🤝🤝🤝🤝

@asakemusik @BlaqBonez this guy never ready Where Romeo and Juliet for Spotify? Come u dey craaze?

@asakemusik @BlaqBonez You must be sick, stupid, delusional,if you think this is trash btw.

@asakemusik @BlaqBonez My face smacking like Abacha in Sani, that shii was 🔥

@asakemusik @BlaqBonez I no understand 😂🤣

@asakemusik @BlaqBonez You sha won collect people music finish😂😂

@asakemusik @BlaqBonez Bro is just so versatile no be only love song lamba sef Dey

@Remmzor__ @asakemusik @BlaqBonez Na everywhere you wan dey put this ur chorus verse ehn .. pepepe ko ,.yeyeyeye nii🌚

@asakemusik @BlaqBonez Go ahead and prosper 😩😩🔥🔥 You bad no worry

@asakemusik @BlaqBonez The way you dey collect song from pesin hand dey vex me

@asakemusik @BlaqBonez Babaaaaa Romeo and Juliet no dey Spotify again o

@asakemusik @BlaqBonez Omor you just Dey float on top the beat ❤️

@asakemusik @BlaqBonez ?? Stick to your fireboy beats

@asakemusik @BlaqBonez we rocking on chanel all summer

@asakemusik @BlaqBonez You no wan leave this mumu bandlab Abi?

@asakemusik @BlaqBonez Abefe don start o (abefe na pronoun for talent)😭🔥🔥

@asakemusik @BlaqBonez I did something on this too 💪

@asakemusik @BlaqBonez Carry this rubbish go TikTok abeg 😂

@asakemusik @BlaqBonez Abefe, please take it easy on us. Make allow this boy blow abeg, e too good

@asakemusik @BlaqBonez Abefeeeeeee🔥🔥🔥u won thief the song?😂 You too sabiiii

@asakemusik @BlaqBonez Abefe kileleyi? It's giving nice, it's giving good, it's giving hit track

@asakemusik @BlaqBonez i pause my seyi vibez 💔

@asakemusik @BlaqBonez E tapp

@asakemusik @BlaqBonez You commot Romeo and Juliet for Spotify you dey here dey do Chanel

@asakemusik @BlaqBonez This is really good

@asakemusik @BlaqBonez Head Dey pa!nnnn you

@leslieobhioise @asakemusik @BlaqBonez Guy you dey do nonsense abeg

@asakemusik @BlaqBonez Abefe too sabi this music thing

@asakemusik @BlaqBonez Rooting for you

@asakemusik @BlaqBonez Your genre nah Afro echo?

@RockieRoy1 @asakemusik @BlaqBonez Mtcheew

@asakemusik @BlaqBonez Nail/lash techs are about to eat this up

