Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

342,447 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Tams 🌬️🌘𓅓
Tams 🌬️🌘𓅓vor 3 Monaten

You get luck sey Tony Stark no carry your phone sha 😂

Profilbild von CalexDigital🖥️🖲️
CalexDigital🖥️🖲️vor 3 Monaten

Who notice say the lady low-key dey near her phone.... That step wey dem dey tear don dey too much😂😂

Profilbild von heaven angel
heaven angelvor 3 Monaten

Na because of say country don spoiled finish but these people's are really nice ohh so friendly and they would always regard you no what as far as they know as a very good person. Omoo step dey cryyyyyyy😂😂

Profilbild von ZEALOTMAN
ZEALOTMANvor 3 Monaten

Aboki de throw steps abi dem never carry your phone run enter bush before abi I pour you spit 😂😂

Profilbild von 🏘️IamEri'Oluwa🇳🇬
🏘️IamEri'Oluwa🇳🇬vor 3 Monaten

The content would have been madder if she had explored the moment more and danced with them.

Profilbild von CAR TRACKER🇳🇬
CAR TRACKER🇳🇬vor 3 Monaten

Someone bitter persons would have looked down on those aboki and shouted at them to leave her video.. Happiness is contagious

Profilbild von LucLaus
LucLausvor 3 Monaten

Make her mind deh her phone oo😂 make she no go hear "make I drop the camera well"😅😂

Profilbild von SoftLyfe
SoftLyfevor 3 Monaten

Aboki is feature and got good legwork dance. He's a better dancer than she

Profilbild von LONDON😳
LONDON😳vor 3 Monaten

Aboki dey tear step fr🤣

Profilbild von OKENWA
OKENWAvor 3 Monaten

The guy is kill!Ng the vibe already 😂😂😂

Profilbild von chima
chimavor 3 Monaten

Most of the people shouting “hold your phone” worse pass Wetin dem Dey try push on these guys. Nobody holy pass, make una learn to live free and happy together

Profilbild von Engr. Oscar Israel
Engr. Oscar Israelvor 3 Monaten

See as she dey happy dey follow a whole tony stark throw steps 😂😂😂

Profilbild von David
Davidvor 3 Monaten

Omo talent full this country. Na govt we no get

Profilbild von chigozie Emmanuel
chigozie Emmanuelvor 3 Monaten

I really enjoyed this video. Truly Truly.. happiness is free

Profilbild von MrPheelz
MrPheelzvor 3 Monaten

You get luck them no move you food as scrap! 😁

Profilbild von ✽❁ Victor ❁✽
✽❁ Victor ❁✽vor 3 Monaten

Happiness is free until the video ends and they snap back to reality and continue pushing their cart.

Profilbild von Churchill
Churchillvor 3 Monaten

Take out the pressure from impressing the other gender , then you’d live a happy life 😁

Profilbild von ForeSyteTips🦅
ForeSyteTips🦅vor 3 Monaten

Why most of your comments here is about make dem no tiff the girl phone run Y’all are already seeing them as thieves And that’s very bad , We are all humans Tiff no get attitude wey you go know Not all aboki are thieves please … use ur words properly … yes I’m talking to those who are calling them thieves here …

Profilbild von Admiral 🪙💎
Admiral 🪙💎vor 3 Monaten

She dey dance half half Tony stark no go pick ur phone run

Profilbild von Elitesman⚡
Elitesman⚡vor 3 Monaten

Those aboki niggas fey good mood today na why

Profilbild von EMMANUEL
EMMANUELvor 3 Monaten

@OllyToheeb His step is fucking lit

Profilbild von Ayodeji Sanni
Ayodeji Sannivor 3 Monaten

Aboki see shance to dance😅

Profilbild von Supreme Kim
Supreme Kimvor 3 Monaten

"Happiness is free" bi bawo?? no be money dem use buy phone wey get camera?? you know how long it takes to upload videos online with Nigerian internet?

Profilbild von Advocate Rotimi
Advocate Rotimivor 3 Monaten

Man first pack him Range Rover first 🥇

Profilbild von 🆃🆄🅽🅳🅴 🆂🅰🆅🅰🅶🅴
🆃🆄🅽🅳🅴 🆂🅰🆅🅰🅶🅴vor 3 Monaten

Real hausas no get problem

Profilbild von σℓαɱเ⋆🐾
σℓαɱเ⋆🐾vor 3 Monaten

Queen of aboks 😂

Profilbild von Reckless.szn 💿
Reckless.szn 💿vor 3 Monaten

Stop video! Hold your phone well aunty!

Profilbild von BIGGAdan saTan 😈
BIGGAdan saTan 😈vor 3 Monaten

Until them thief you phone 😂

Profilbild von Haesh🦍🦍
Haesh🦍🦍vor 3 Monaten

That phone still fit miss for that place o 😂😂😭

Profilbild von AbidoShaker
AbidoShakervor 3 Monaten

Until you here, Wayo Allah... famfay or ofay 😂😂

Profilbild von Manox
Manoxvor 3 Monaten

Make those people for just carry her phone run, her body go calm down

Profilbild von Sa Sanz
Sa Sanzvor 3 Monaten

I choose happiness always

Profilbild von DODOHSHIP☦️🎖️
DODOHSHIP☦️🎖️vor 3 Monaten

Imagine say All you needed to blow on social media was for iron condem people to appear in your video

Profilbild von Nde Ehugbo
Nde Ehugbovor 3 Monaten

A very fitting song because what the heck is going on? lol