Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Happiness is free.
104,076 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

"happiness is free" is the greatest lie they sold to us... Bruh Happiness costs a lot of funds o!

Because of the Timberland all those girls first Dey feel like Olamide BADOO

Shaking my head 😂 Happiness may be free, but maintaining it in this economy is another matter entirely.

Yoruba people who do una like this

All of una no notice say na the guy get all the cloths wey dem wear😂

E go shock you to know that these ladies are the main baddies for their adugbo and that egbon na one baller for area.

Daddy waris ati mummy waris pelu iyawo kekere aunty Shukura 😂😂

Why e come b like say I know this girls 🤔

This one don sell family land oooo

Happiness is free you don’t need a lambo or 100million to be happy . Create your own happiness nobody has it all in life

Baba jst pick iTunes card.. no worry yourself

🤣🤣

Nothing weaked pass Android phone camera.

Who video me and my babes without my consent

Abeg what’s the title of that Ayinde playing underground

Happiness to the core

Ballers! Their shoe shine ✨

Spider Man : omoluabi homecoming

New taker

The unguided version of Sam Larry 😂😂

Which world these people dey ? 😏

You have to create your own happiness your self

If you don see farmer wey cashout, you go don know 😂

No be for Nigeria again.

If this famiky match you. You’re going down.

Infection Dey cry

Wow

68,000

@grok explain what is going here

Omo ibadon 🤣🤣🤣🤣

Which country people are this are they doing movies

happiness is always free

Shoe gben gben bata Yahooo 🤣🤣🥶

Sure
