Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Happiness is free.
342,288 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
34 Kommentare

You get luck sey Tony Stark no carry your phone sha 😂

Who notice say the lady low-key dey near her phone.... That step wey dem dey tear don dey too much😂😂

Na because of say country don spoiled finish but these people's are really nice ohh so friendly and they would always regard you no what as far as they know as a very good person. Omoo step dey cryyyyyyy😂😂

Aboki de throw steps abi dem never carry your phone run enter bush before abi I pour you spit 😂😂

The content would have been madder if she had explored the moment more and danced with them.

Someone bitter persons would have looked down on those aboki and shouted at them to leave her video.. Happiness is contagious

Make her mind deh her phone oo😂 make she no go hear "make I drop the camera well"😅😂

Aboki is feature and got good legwork dance. He's a better dancer than she

Aboki dey tear step fr🤣

The guy is kill!Ng the vibe already 😂😂😂

Most of the people shouting “hold your phone” worse pass Wetin dem Dey try push on these guys. Nobody holy pass, make una learn to live free and happy together

See as she dey happy dey follow a whole tony stark throw steps 😂😂😂

Omo talent full this country. Na govt we no get

I really enjoyed this video. Truly Truly.. happiness is free

You get luck them no move you food as scrap! 😁

Happiness is free until the video ends and they snap back to reality and continue pushing their cart.

Take out the pressure from impressing the other gender , then you’d live a happy life 😁

Why most of your comments here is about make dem no tiff the girl phone run Y’all are already seeing them as thieves And that’s very bad , We are all humans Tiff no get attitude wey you go know Not all aboki are thieves please … use ur words properly … yes I’m talking to those who are calling them thieves here …

She dey dance half half Tony stark no go pick ur phone run

Those aboki niggas fey good mood today na why

@OllyToheeb His step is fucking lit

Aboki see shance to dance😅

"Happiness is free" bi bawo?? no be money dem use buy phone wey get camera?? you know how long it takes to upload videos online with Nigerian internet?

Man first pack him Range Rover first 🥇

Real hausas no get problem

Queen of aboks 😂

Stop video! Hold your phone well aunty!

Until them thief you phone 😂

That phone still fit miss for that place o 😂😂😭

Until you here, Wayo Allah... famfay or ofay 😂😂

Make those people for just carry her phone run, her body go calm down

I choose happiness always

Imagine say All you needed to blow on social media was for iron condem people to appear in your video

A very fitting song because what the heck is going on? lol
