Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Happiness is free.

342,288 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Tams 🌬️🌘𓅓
Tams 🌬️🌘𓅓1 месяц назад

You get luck sey Tony Stark no carry your phone sha 😂

Фото профиля CalexDigital🖥️🖲️
CalexDigital🖥️🖲️1 месяц назад

Who notice say the lady low-key dey near her phone.... That step wey dem dey tear don dey too much😂😂

Фото профиля heaven angel
heaven angel1 месяц назад

Na because of say country don spoiled finish but these people's are really nice ohh so friendly and they would always regard you no what as far as they know as a very good person. Omoo step dey cryyyyyyy😂😂

Фото профиля ZEALOTMAN
ZEALOTMAN1 месяц назад

Aboki de throw steps abi dem never carry your phone run enter bush before abi I pour you spit 😂😂

Фото профиля 🏘️IamEri'Oluwa🇳🇬
🏘️IamEri'Oluwa🇳🇬1 месяц назад

The content would have been madder if she had explored the moment more and danced with them.

Фото профиля CAR TRACKER🇳🇬
CAR TRACKER🇳🇬1 месяц назад

Someone bitter persons would have looked down on those aboki and shouted at them to leave her video.. Happiness is contagious

Фото профиля LucLaus
LucLaus1 месяц назад

Make her mind deh her phone oo😂 make she no go hear "make I drop the camera well"😅😂

Фото профиля SoftLyfe
SoftLyfe1 месяц назад

Aboki is feature and got good legwork dance. He's a better dancer than she

Фото профиля LONDON😳
LONDON😳1 месяц назад

Aboki dey tear step fr🤣

Фото профиля OKENWA
OKENWA1 месяц назад

The guy is kill!Ng the vibe already 😂😂😂

Фото профиля chima
chima1 месяц назад

Most of the people shouting “hold your phone” worse pass Wetin dem Dey try push on these guys. Nobody holy pass, make una learn to live free and happy together

Фото профиля Engr. Oscar Israel
Engr. Oscar Israel1 месяц назад

See as she dey happy dey follow a whole tony stark throw steps 😂😂😂

Фото профиля David
David1 месяц назад

Omo talent full this country. Na govt we no get

Фото профиля chigozie Emmanuel
chigozie Emmanuel1 месяц назад

I really enjoyed this video. Truly Truly.. happiness is free

Фото профиля MrPheelz
MrPheelz1 месяц назад

You get luck them no move you food as scrap! 😁

Фото профиля ✽❁ Victor ❁✽
✽❁ Victor ❁✽1 месяц назад

Happiness is free until the video ends and they snap back to reality and continue pushing their cart.

Фото профиля Churchill
Churchill1 месяц назад

Take out the pressure from impressing the other gender , then you’d live a happy life 😁

Фото профиля ForeSyteTips🦅
ForeSyteTips🦅1 месяц назад

Why most of your comments here is about make dem no tiff the girl phone run Y’all are already seeing them as thieves And that’s very bad , We are all humans Tiff no get attitude wey you go know Not all aboki are thieves please … use ur words properly … yes I’m talking to those who are calling them thieves here …

Фото профиля Admiral 🪙💎
Admiral 🪙💎1 месяц назад

She dey dance half half Tony stark no go pick ur phone run

Фото профиля Elitesman⚡
Elitesman⚡1 месяц назад

Those aboki niggas fey good mood today na why

Фото профиля EMMANUEL
EMMANUEL1 месяц назад

@OllyToheeb His step is fucking lit

Фото профиля Ayodeji Sanni
Ayodeji Sanni1 месяц назад

Aboki see shance to dance😅

Фото профиля Supreme Kim
Supreme Kim1 месяц назад

"Happiness is free" bi bawo?? no be money dem use buy phone wey get camera?? you know how long it takes to upload videos online with Nigerian internet?

Фото профиля Advocate Rotimi
Advocate Rotimi1 месяц назад

Man first pack him Range Rover first 🥇

Фото профиля 🆃🆄🅽🅳🅴 🆂🅰🆅🅰🅶🅴
🆃🆄🅽🅳🅴 🆂🅰🆅🅰🅶🅴1 месяц назад

Real hausas no get problem

Фото профиля σℓαɱเ⋆🐾
σℓαɱเ⋆🐾1 месяц назад

Queen of aboks 😂

Фото профиля Reckless.szn 💿
Reckless.szn 💿1 месяц назад

Stop video! Hold your phone well aunty!

Фото профиля BIGGAdan saTan 😈
BIGGAdan saTan 😈1 месяц назад

Until them thief you phone 😂

Фото профиля Haesh🦍🦍
Haesh🦍🦍1 месяц назад

That phone still fit miss for that place o 😂😂😭

Фото профиля AbidoShaker
AbidoShaker1 месяц назад

Until you here, Wayo Allah... famfay or ofay 😂😂

Фото профиля Manox
Manox1 месяц назад

Make those people for just carry her phone run, her body go calm down

Фото профиля Sa Sanz
Sa Sanz1 месяц назад

I choose happiness always

Фото профиля DODOHSHIP☦️🎖️
DODOHSHIP☦️🎖️1 месяц назад

Imagine say All you needed to blow on social media was for iron condem people to appear in your video

Фото профиля Nde Ehugbo
Nde Ehugbo1 месяц назад

A very fitting song because what the heck is going on? lol