Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

342,288 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

Tams 🌬️🌘𓅓 profil fotoğrafı
Tams 🌬️🌘𓅓1 ay önce

You get luck sey Tony Stark no carry your phone sha 😂

CalexDigital🖥️🖲️ profil fotoğrafı
CalexDigital🖥️🖲️1 ay önce

Who notice say the lady low-key dey near her phone.... That step wey dem dey tear don dey too much😂😂

heaven angel profil fotoğrafı
heaven angel1 ay önce

Na because of say country don spoiled finish but these people's are really nice ohh so friendly and they would always regard you no what as far as they know as a very good person. Omoo step dey cryyyyyyy😂😂

ZEALOTMAN profil fotoğrafı
ZEALOTMAN1 ay önce

Aboki de throw steps abi dem never carry your phone run enter bush before abi I pour you spit 😂😂

🏘️IamEri'Oluwa🇳🇬 profil fotoğrafı
🏘️IamEri'Oluwa🇳🇬1 ay önce

The content would have been madder if she had explored the moment more and danced with them.

CAR TRACKER🇳🇬 profil fotoğrafı
CAR TRACKER🇳🇬1 ay önce

Someone bitter persons would have looked down on those aboki and shouted at them to leave her video.. Happiness is contagious

LucLaus profil fotoğrafı
LucLaus1 ay önce

Make her mind deh her phone oo😂 make she no go hear "make I drop the camera well"😅😂

SoftLyfe profil fotoğrafı
SoftLyfe1 ay önce

Aboki is feature and got good legwork dance. He's a better dancer than she

LONDON😳 profil fotoğrafı
LONDON😳1 ay önce

Aboki dey tear step fr🤣

OKENWA profil fotoğrafı
OKENWA1 ay önce

The guy is kill!Ng the vibe already 😂😂😂

chima profil fotoğrafı
chima1 ay önce

Most of the people shouting “hold your phone” worse pass Wetin dem Dey try push on these guys. Nobody holy pass, make una learn to live free and happy together

Engr. Oscar Israel profil fotoğrafı
Engr. Oscar Israel1 ay önce

See as she dey happy dey follow a whole tony stark throw steps 😂😂😂

David profil fotoğrafı
David1 ay önce

Omo talent full this country. Na govt we no get

chigozie Emmanuel profil fotoğrafı
chigozie Emmanuel1 ay önce

I really enjoyed this video. Truly Truly.. happiness is free

MrPheelz profil fotoğrafı
MrPheelz1 ay önce

You get luck them no move you food as scrap! 😁

✽❁ Victor ❁✽ profil fotoğrafı
✽❁ Victor ❁✽1 ay önce

Happiness is free until the video ends and they snap back to reality and continue pushing their cart.

Churchill profil fotoğrafı
Churchill1 ay önce

Take out the pressure from impressing the other gender , then you’d live a happy life 😁

ForeSyteTips🦅 profil fotoğrafı
ForeSyteTips🦅1 ay önce

Why most of your comments here is about make dem no tiff the girl phone run Y’all are already seeing them as thieves And that’s very bad , We are all humans Tiff no get attitude wey you go know Not all aboki are thieves please … use ur words properly … yes I’m talking to those who are calling them thieves here …

Admiral 🪙💎 profil fotoğrafı
Admiral 🪙💎1 ay önce

She dey dance half half Tony stark no go pick ur phone run

Elitesman⚡ profil fotoğrafı
Elitesman⚡1 ay önce

Those aboki niggas fey good mood today na why

EMMANUEL profil fotoğrafı
EMMANUEL1 ay önce

@OllyToheeb His step is fucking lit

Ayodeji Sanni profil fotoğrafı
Ayodeji Sanni1 ay önce

Aboki see shance to dance😅

Supreme Kim profil fotoğrafı
Supreme Kim1 ay önce

"Happiness is free" bi bawo?? no be money dem use buy phone wey get camera?? you know how long it takes to upload videos online with Nigerian internet?

Advocate Rotimi profil fotoğrafı
Advocate Rotimi1 ay önce

Man first pack him Range Rover first 🥇

🆃🆄🅽🅳🅴 🆂🅰🆅🅰🅶🅴 profil fotoğrafı
🆃🆄🅽🅳🅴 🆂🅰🆅🅰🅶🅴1 ay önce

Real hausas no get problem

σℓαɱเ⋆🐾 profil fotoğrafı
σℓαɱเ⋆🐾1 ay önce

Queen of aboks 😂

Reckless.szn 💿 profil fotoğrafı
Reckless.szn 💿1 ay önce

Stop video! Hold your phone well aunty!

BIGGAdan saTan 😈 profil fotoğrafı
BIGGAdan saTan 😈1 ay önce

Until them thief you phone 😂

Haesh🦍🦍 profil fotoğrafı
Haesh🦍🦍1 ay önce

That phone still fit miss for that place o 😂😂😭

AbidoShaker profil fotoğrafı
AbidoShaker1 ay önce

Until you here, Wayo Allah... famfay or ofay 😂😂

Manox profil fotoğrafı
Manox1 ay önce

Make those people for just carry her phone run, her body go calm down

Sa Sanz profil fotoğrafı
Sa Sanz1 ay önce

I choose happiness always

DODOHSHIP☦️🎖️ profil fotoğrafı
DODOHSHIP☦️🎖️1 ay önce

Imagine say All you needed to blow on social media was for iron condem people to appear in your video

Nde Ehugbo profil fotoğrafı
Nde Ehugbo1 ay önce

A very fitting song because what the heck is going on? lol