Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Have you ever seen any of these before?
105,109 просмотров • 6 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 14

This guy rage bait Davido but why be say ba only Davido them de always di dirty 😂😂😂😂

Omo, this guy dey smoke😂😂😂😂😂

When he said "Davido's songs, wey no sweet" — I immediately understood the angle he was coming from. Davido has a lot of good songs, but his statement is a logical fallacy — not even the great Michael Jackson has a body of work where nothing flopped. More like saying Messi, in all of his career, never missed a pass. Go and work in the telecommunications sector — you should see how they set up telecomm cranes and microwave base stations. Anyway, him saying Davido does not have a bad song can be justified, given that, amongst the top three artistes from the country — Davido has the most collections, followed by Burna Boy, before Wizkid.

How you go say pigeon pikin you no dey

Na once I see Davido picture na once I begin dey shine teeth 😁😁😁

Think say na Maduka Okoye lookalike 😂

Davido song no dey sweet . Na the money dey sweet

I don see pregnant albino nurse for Kaduna bro dey play I don see crane they mostly do it the warehouse the transport it to the site

I wan talk something but VDM no dey around now so nobody go save me

I don see crane being build before.

I have seen all and I will see more, do your worst

The baby pigeon one still dey confuse me till today….. I see the parents everywhere but the small ones no dey show face at all 😂

Lol

I’ve seen o, I’ve seen plenty pigeon baby and I’ve see OBO song wey no sweet
Похожие видео
Which of these combinations have you ever tried before?
YabaLeftOnline
54,443 просмотров • 1 год назад
