Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Have you seen anything funny today๐ญ
53 Kommentare

You dey prank grand man ๐๐

U nor Dey fear๐๐๐

Trust woman?๐ญ

The weeks after being caught cheating must be hell on earth. ๐

I Swear๐ญ

Which kind play be that

Iโm even wondering ๐๐๐๐

after wetin happen to poco lee you say make i no fear woman ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Ago lie for you๐๐

Rule number one "always trust ur partner

Dey play๐๐you will watch her inherit everything when you see black

๐คฃ๐คฃ

Powerful poison ๐๐๐

๐๐๐

0 trust ๐

Take your life play๐๐

Take play you go dir b4 ur time ๐

๐๐๐

He never trusting woman ever again ๐ญ๐

If it was you will you๐๐๐

You wan kill your king? Leave here now.

Divorce ASAP๐๐

Living in fear ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Can u trust this๐ญ๐

Hell no๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ we all live in fear

Wahala ๐ ๐คฃ ๐ trust women your on own

Dey play๐

๐๐๐๐๐

Low quality video prank ๐คฃ๐คฃ๐คฃ @sirmiles1254

@sirmiles1254 Frr๐๐

Problem ๐

Trust no Dey๐๐

Abg oo ๐ Mutuals

Sharp done bro๐๐โ๏ธ

Lolz ๐๐ช

๐๐

๐๐๐๐

The man active die๐๐๐

What's that laugh naw ๐

You self you hear my king ๐คด you day collet, your mind for day๐๐๐๐๐คฃ

Una wan kill me this afternoon ๐

๐๐๐

Na rough play ooo๐๐๐๐๐๐๐

Papa no wan die young ๐ป

Trust issues

I couldnโt control the laughter ๐๐

๐คฃ

You wan kill me

it's always the blurry videos ๐คฃ๐คฃ

This woman take your time

Fear woman in Geh Geh voice ๐

๐๐ฅ

The last man way trust woman na em put us for the wahala way we dey together because of ordinary apple way no real 10 naira then.. WDF๐ญ๐ซ
รhnliche Videos
Sensitive content
Nigerians, if you haven't seen anything beautiful today, oya you can have this ๐ ๐
No Sad Days ๐ฌ๐ญ๐จ๐ฆ
54,584 Aufrufe โข vor 3 Monaten


