正在加载视频...
视频加载失败
have you seen this one? 😭
100,145 次观看 • 10 个月前 •via X (Twitter)
37 条评论

Make dem bring this olodo for me.. I get gift am😌😂

Immediately I saw this word, I don know say wahala ma sele😭😭

ganiya😭

na lekan pikin

This guy I love his hustle. He just wants to win by all means.

Did this mf just say"bread" 😭

This boy stupidity is so limitless 💔

Ganiu, Aliya. This boy wan kill me

Abeg make them allow me meet this boy, I get special gift for am 😂

This boy sef 😂😂😂

All gin koh, Anjanu ni 😂

Nothing beats Ivokeh and amushe 😂😂

Aliya😭

guy 😭

Emi mo ko ko so Wallahi talai sumhanbillahi 😂😭

😭 😭

This girl is too pretty to be pronouncing those rubbish nau😂😂😭

They are brilliant. They just need their cognition to be realigned to English language pronunciation

Lmao wetin Adele no go see for the other side. 😂

These ones are Olodo ra banger not "ra bata". Brick heads. Haaaaà hahaahaha😅🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Ganiya bawo??😭😭

Say na Aliya 😭😭

Just seeing this

Shey na ILE KEWU una take pick this kids from??😂😂❤️ Broooo

That boy wey talk ganiya, na @Jiboladesola pikin😂😭

@_iamtolulope Our tongue and language consider all letters pronounced, that's why it's almost impossible for a random Yoruba child to articulate English words correctly. They even tried.

@Adrenaline257 na tope pikin dey always first talk am🤣🤣🤣🤣

Even the teacher sef….lemme just dey look

Emi ni mo koko sobe wipe Ganiya 😭😭😭

Nah only keu (Arabic) This people Dey send their kid very annoying set of people

I don too laugh

After that"Atank" boy na this girl be queen of rubbish 😂😂

Do they think this is Ile kewu?

Looks can be deceptive 😆 🤣

All this children needs to leave that ile kewu. Everything looks like Arabic to them

God 😂😂😂😂. @Paul_yungx @_iamkrimzy

Byliliii😂😂😂😂

